Chairman Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

T-t-t-t-turn up

T-t-t-t-turn up

Ooh

Ooh



[Verse 1]

Too much money no fit kill nobody

Too much money can't kill nobody

Na the enjoyment for me, if you no get, make you join body

It's the enjoyment for me, if you don't get it, join the body

Ayy, as you get money, oh, dem go want to dey do paddy, mm

Ayy, as you get money, oh, they will want to be friends, mm

Paddy, paddy, if you no get, na you sabi

Friend, friend, if you don't have it, that's your business



[Refrain]

Ego chinolu, oh (Owonikoko)

Money will shine, oh (Owonikoko)

Ego chinolu, oh (Owonikoko)

Money will shine, oh (Owonikoko)

Chairman, spray the money (Egonikoko)

Chairman, spray the money (Egonikoko)

Make you show the money, oh (Egonikoko)

Make sure to show the money, oh (Egonikoko)



[Pre-Chorus]

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)



[Chorus]

Say, when I sing the song wey dey make the boss

Say, when I sing the song that makes the boss

Dey want to spray, ayy

Want to spray, ayy

The jam wey dey ginger the boss

The jam that gets the boss excited

Say the jam wey dey ginger the boss, ayy

Say the jam that gets the boss excited, ayy

Say, make I sing the song wey dey make the boss

Say, let me sing the song that makes the boss

Dey want to spray, ayy

Want to spray, ayy

The jam wey dey ginger the boss

The jam that gets the boss excited

Say the jam wey dey ginger the boss, ayy

Say the jam that gets the boss excited, ayy



[Verse 2]

Enjoyment sarambara na hin dey for here, oh

Enjoyment is here, oh

Make we turn up, turn up, part two dey for heaven

Let's turn up, turn up, part two awaits in heaven

Monkey go market see price (Wahala dey)

Monkey goes to market to see the price (Trouble is there)

If you see traffic turn back (Wahala dey)

If you see traffic, turn back (Trouble is there)



[Refrain]

Ego chinolu, oh (Owonikoko)

Money will shine, oh (Owonikoko)

Ego chinolu, oh (Owonikoko)

Money will shine, oh (Owonikoko)

Chairman, spray the money (Egonikoko)

Chairman, spray the money (Egonikoko)

Make you show the money, oh (Egonikoko)

Make sure to show the money, oh (Egonikoko)



[Pre-Chorus]

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Aye (Aye)

Yeah (Yeah)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)

Ayo-yo (Ayo)



[Chorus]

Say, when I sing the song wey dey make the boss

Say, when I sing the song that makes the boss

Dey want to spray, ayy

Want to spray, ayy

The jam wey dey ginger the boss

The jam that gets the boss excited

Say the jam wey dey ginger the boss, ayy

Say the jam that gets the boss excited, ayy

Say, make I sing the song wey dey make the boss

Say, let me sing the song that makes the boss

Dey want to spray, ayy

Want to spray, ayy

The jam wey dey ginger the boss

The jam that gets the boss excited

Say the jam wey dey ginger the boss, ayy

Say the jam that gets the boss excited, ayy



[Outro]

[?], dollar, [?], spend

[?], dollar, [?], spend

[?] money, spend it, [?], bend it

[?] money, spend it, [?], bend it

Sister, bend now, [?], get this, oya

Sister, bend now, [?], get this, come on

Spread, yeah, spread, yeah, spread the money, ah

Spread, yeah, spread, yeah, spread the money, ah

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.