Kese (Dance) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Chorus]

Dance, gbẹdu

Dance, gbẹdu

Chale, make we dance, gbẹdu

Dude, let's dance, gbẹdu

Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)

Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)

Let the music, e dey play, gbẹdu

Let the music play, gbẹdu

Ọmọ, say you go dance, gbẹdu

Child, say you will dance, gbẹdu

Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu

Dude (Starboy), let's dance, gbẹdu

You go dance, gbẹdu

You will dance, gbẹdu

You go dance

You will dance



[Verse 1]

For the vibe, I've been out for days

For the vibe, I’ve been out for days

Steady chasing the kpa, I dey concentrate (Okay)

Steady chasing the kpa, I'm focused (Okay)

Mm, anytime, I dey

Mm, anytime, I’m there

Whether night or day, I dey on my J's (Yebo)

Whether night or day, I'm on my J's (Yes)

Even on my lane, mm

Even on my lane, mm

Them go dey dance to the gbẹdu, them go feel irie

They will be dancing to the gbẹdu, they will feel good

'Cause anything wey I drop, dem go chop, aje

'Cause anything I drop, they will love, aje

Whether night or day

Whether night or day

I dey on my J's, I dey on my J's

I’m on my J’s, I’m on my J’s



[Pre-Chorus]

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ

Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ

Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, quickly

How many times dem go tell person?

How many times will they tell someone?

Dem no dey pay to dey learn lesson

They don't pay to learn a lesson

Sha manya, gbemi debẹ

Just enjoy, I’m there

And it's a vibe anytime we dey there

And it’s a vibe anytime we’re there

I no get time, I no get patience

I have no time, I have no patience

Spray the money plenty

Spray the money plenty



[Chorus]

Dance, gbẹdu

Dance, gbẹdu

Chale, make we dance, gbẹdu

Dude, let's dance, gbẹdu

Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)

Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)

Let the music, e dey play, gbẹdu

Let the music play, gbẹdu

Ọmọ, say you go dance, gbẹdu

Child, say you will dance, gbẹdu

Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu

Dude (Starboy), let's dance, gbẹdu

You go dance, gbẹdu

You will dance, gbẹdu

You go dance

You will dance



[Verse 2]

So, tell me what you wanna do tonight?

So, tell me what you want to do tonight?

You know the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive

You know the party won't make sense if we’re not there, we make the party come alive

We turn the O2 to O3, ma lọ bẹ si, italawa

We turn the O2 to O3, let's go there, we're living it up

So baby, tell me why you wanna

So baby, tell me why you want to

Shake body, make you do as you like

Shake your body, do as you please

Na steady we dey blow the cana

We're steadily blowing the cana

Blow some trees, make me feel alright

Blow some trees, make me feel alright

I no fit lie, man, I'm wasted

I can’t lie, man, I’m wasted

And I'm feeling reckless

And I’m feeling reckless

Na who buy last, get latest

Whoever buys last gets the latest

That's why I'm working on patience

That’s why I’m working on patience

I no dey joke with my paycheck

I’m not joking with my paycheck

If dem dey sleep, make dem wake them

If they’re sleeping, let them wake up

So we go vibe, we go vibe tonight, kama debẹ

So we will vibe, we will vibe tonight, let's go there



[Pre-Chorus]

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ

Kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ

Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, lẹsẹkẹsẹ

Gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby, quickly

How many times dem go tell person?

How many times will they tell someone?

Dem no dey pay to dey learn lesson

They don't pay to learn a lesson

Sha manya, gbemi debẹ

Just enjoy, I’m there

And it's a vibe anytime we dey there

And it’s a vibe anytime we’re there

I no get time, I no get patience

I have no time, I have no patience

Spray the money plenty

Spray the money plenty



[Chorus]

Dance, gbẹdu

Dance, gbẹdu

Chale, make we dance, gbẹdu

Dude, let's dance, gbẹdu

Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)

Make it dance, gbẹdu (Oh, le-le-le)

Let the music, e dey play, gbẹdu

Let the music play, gbẹdu

Ọmọ, say you go dance, gbẹdu

Child, say you will dance, gbẹdu

Chale (Starboy), make we dance, gbẹdu

Dude (Starboy), let's dance, gbẹdu

You go dance, gbẹdu

You will dance, gbẹdu

You go dance

You will dance

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.