I just dey look your face
I just keep looking at your face
And I no fit to understand
And I can't understand
How you makey my heart e race
How you make my heart race
Body dey sweet me
My body feels good
Jedi jedi for waist
There's a feeling in my waist
And I no fit to concentrate no
And I can't concentrate
And if you play me sef I no mind o
And if you play with me, I won't mind
As long as we dey
As long as we are together
[Something about Olivia]
It's deeper than Mariana
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
I’m just a lonely mister
Your company me I'm after
I'm after your company
Thunder fire anybody
Thunder strike anyone
Wey wan put asunder
Who wants to cause disruption
[As I dun loss for your maze]
I be longing for your taste
I’m longing for your taste
Make I give you informate
Let me give you information
I been loving you for days
I've been loving you for days
If I buy you aparté
If I buy you something special
Would you help me ascertain
Would you help me find out
Make I give you informatе
Let me give you information
I been loving you for days
I've been loving you for days
[Fala fala]
I be moving to your Salsa
I’m moving to your Salsa
Para para
Para para
Na your body make me calm down
Your body makes me calm down
Abеna please comply
Abena please comply
I want to ease your mind
I want to ease your mind
Omo Ologo ye ma gbala
Baby, you make me shine
I go make you sing hosanna
I will make you sing hosanna
Give you attention
Give you attention
Like a soldier man
Like a soldier
[Something about Olivia]
It's deeper than Mariana
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
I’m just a lonely mister
Your company me I'm after
I'm after your company
Thunder fire anybody
Thunder strike anyone
Wey wan put asunder
Who wants to cause disruption
[As I dun loss for your maze]
I be longing for your taste
I’m longing for your taste
Make I give you informate
Let me give you information
I been loving you for days
I've been loving you for days
If I buy you aparté
If I buy you something special
Would you help me ascertain
Would you help me find out
Make I give you informate
Let me give you information
I been loving you for days
I've been loving you for days
Please sign in to leave your vibe.