Palava Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Na na na na na...

Na na na na na…



[Verse 1]

Ten over ten, I dey over calculate

Ten over ten, I am over calculating

I dey pray and fast, I dey meditate

I am praying and fasting, I am meditating

Another kasala every other day

Another trouble every other day

Coolu my temperature, e don dey raise

Cool my temperature, it has begun to rise

Rain on me

Rain on me

Father in heaven have mercy on me

Father in heaven have mercy on me

Open heaven and rain on me

Open heaven and rain on me

Shame my enemies wey no believe

Shame my enemies who do not believe

Shadow me

Shadow me

Many thing wey my еye don see

Many things that my eye has seen

I cannot tell all the wolvеs from sheep

I cannot tell all the wolves from sheep

Shame the enemies wey no believe

Shame the enemies who do not believe



[Chorus]

See palava (Yo yo yo yo yo)

See trouble (Yo yo yo yo yo)

Dem no wan see person go farther (Yo yo yo yo yo)

They don't want to see a person go farther (Yo yo yo yo yo)

If you be bad belle, your fada (Yo yo yo yo yo)

If you have a bad heart, your father (Yo yo yo yo yo)

This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo yo)

This one is beyond trouble (Yo yo yo yo yo)



[Verse 2]

Dey play

They play

Dem must to halla my name

They must call my name

Dey play

They play

All the blessings dey come my way

All the blessings are coming my way

I go get money like Dangote

I will have money like Dangote

Last last when dem see me, dem go shout ekwe

Eventually when they see me, they will shout ekwe

Fada fada

Father father

You know say I dey loyal

You know that I am loyal

Oh make Your favour come my way

Oh make Your favor come my way

Holy Father

Holy Father



[Chorus]

See palava (Yo yo yo yo yo)

See trouble (Yo yo yo yo yo)

Dem no wan see person go farther (Yo yo yo yo yo)

They don't want to see a person go farther (Yo yo yo yo yo)

If you be bad belle, your fada (Yo yo yo yo yo)

If you have a bad heart, your father (Yo yo yo yo yo)

This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo yo)

This one is beyond trouble (Yo yo yo yo yo)

See palava (Yo yo yo yo yo)

See trouble (Yo yo yo yo yo)

Dem no wan see person go farther (Yo yo yo yo yo)

They don't want to see a person go farther (Yo yo yo yo yo)

If you be bad belle, your fada (Yo yo yo yo yo)

If you have a bad heart, your father (Yo yo yo yo yo)

This wan e don dey pass wahala (Yo yo yo yo yo)

This one is beyond trouble (Yo yo yo yo yo)



[Outro]

See me see wahala

See me see trouble

One day, I know I go make am

One day, I know I will make it

So I no dey bother ah

So I am not bothered ah

One day

One day

Some day

Some day

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.