[Verse 1]
Oga if you make one wrong move you go hate me
Boss if you make one wrong move you will hate me
Cause you know imma make three
Cause you know I'm gonna make three
Since you don underrate me, mi o f'enu she
Since you have underestimated me, I won't give you the chance
Oga you go leave that girl o
Boss you will leave that girl oh
Na my baby
She's my baby
Kin gbe wonu Mercedes
She will enter the Mercedes
Emi lo n pe ni Buju Bentley mi o f'enu she
I'm the one they call Buju Bentley, I won't give you the chance
Oblee
Oblee
Ase Lon Ke
It's the vibe
Dance don't play
Dance don’t play
I've been online since Monday
I’ve been online since Monday
Since Monday on replay
Since Monday on replay
Bere lowo pompey
Start bringing the money
Boys go display and e Dey
The boys will display and it’s happening
Go round rote rote
Go around and around
[Chorus]
Cause it's in my genes
Cause it’s in my genes
Mhm composure dey body
Mhm composure is in my body
Make dem no spoil my Steeze o
Don’t let them spoil my Steeze oh
Make dem no spoil my Steeze
Don’t let them spoil my Steeze
Make dem no spoil my Steeze
Don’t let them spoil my Steeze
Spoil my Steeze
Spoil my Steeze
Spoil my steeze
Spoil my steeze
Hmm no spoil my steeze
Hmm don’t spoil my steeze
[Verse 2]
Steeze, Please, my cheese is coming please believe it
Steeze, Please, my money is coming, please believe it
Ese lo k'owo shiii
What are they looking for? Shii
Bata Jago for no reason
No reason to complain
Balenciaga ti mo de ni
Balenciaga is what I have on
I bet you can't tell the difference
I bet you can’t tell the difference
Make dem come online make dem see
Let them come online, let them see
Boya ke ra subscription
Do they want to subscribe?
Ki le fe shey? Se
What do you want to do? Se
Tospi l'awon eleyi se
Why are they acting this way?
Won ro pe won ma f'oju mi han shege
They think they will show me a bad face
Monkey l'awon eleyi eh
Monkey, this is how they act eh
Ah Tospi l'awon eleyi se Jan tolo
Ah, why are they acting this way? Just watch
Diamonds all in my bangle o
Diamonds all in my bangle oh
Na me dem wan been cancel oh
They want to cancel me oh
Na why I no fit fumble o
That’s why I can’t fumble oh
[Chorus]
Cause it's in my genes
Cause it’s in my genes
Mhm composure dey body
Mhm composure is in my body
Make dem no spoil my Steeze o
Don’t let them spoil my Steeze oh
Make dem no spoil my Steeze
Don’t let them spoil my Steeze
Make dem no spoil my Steeze
Don’t let them spoil my Steeze
Spoil my Steeze
Spoil my Steeze
Spoil my steeze
Spoil my steeze
Hmm no spoil my steeze
Hmm don’t spoil my steeze
Please sign in to leave your vibe.