Sunny Ade Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Uhn uhn uhn uhn

Uhn uhn uhn uhn



[Verse 1]

Sorry I’m not sorry (Sorry I’m not sorry)

Sorry I’m not sorry (Sorry I’m not sorry)

Wetin I no do can’t be worried (wetin I no do can’t be worried)

What I haven’t done can’t worry me (what I haven’t done can’t worry me)

They don tell me about my journey

They have told me about my journey

Say rainy days are coming

Saying rainy days are coming

And every day can't be sunny (And every day can't be sunny)

And not every day can be sunny (And not every day can be sunny)



[Chorus]

They wan make I fall and die

They want me to fall and die

Baba God dey my side

God is by my side

Everything they talk na lie

Everything they say is a lie

Everything they talk na lie

Everything they say is a lie

Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade

I will shine like Sunny Ade

E shi ma wole fun ori ade

It will be like I am wearing a crown

Na me sabi how I dey play my game

I know how I play my game

For all this people wan spoil my name

For all these people who want to tarnish my name



[Post-Chorus]

Won ro pe ma fo o

They think I will fall

Won ro pe ma jabo

They think I will stumble

Ani won ro pe ma sonu

But they think I will be lost

But nothing fit do omo olorun

But nothing can harm the child of God

Ahn ahn

Ahn ahn



[Verse 2]

Blessings on blеssings

Blessings on blessings

Man no be God see the settings

Man is not God, see the situation

Aftеr all we’ve done

After all we've done

Ki le fe n si n?

What can we do now?

Ye ki le fe n si n?

What can we do now?

A tun ti take over

We are taking over again

Anytime we step in na game over

Anytime we step in, it's game over

This one na Ferrari no be range over

This one is a Ferrari, not a Range Rover

Remember it’s game over (Ahn ahn)

Remember it's game over (Ahn ahn)

1v1 fire for fire

1v1 fire for fire

Ko le re Daddy Zendaya

It’s not possible, Daddy Zendaya

All these people wan make I tire

All these people want to wear me out

Ahn ahn

Ahn ahn

Sugbon kole re Daddy Zendaya

But it’s not possible, Daddy Zendaya

Shebi iwo olorun ri mi

So you, God, see me

If I do wetin dem talk then make e be

If I do what they say then let it be

Shebi iwo olorun ri mi

So you, God, see me

I no do wetin dem talk

I don’t do what they say



[Chorus]

They wan make I fall and die

They want me to fall and die

Baba God dey my side

God is by my side

Everything they talk na lie

Everything they say is a lie

Everything they talk na lie

Everything they say is a lie

Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade

I will shine like Sunny Ade

E shi ma wole fun ori ade

It will be like I am wearing a crown

Dem no sabi how I dey play my game

They do not know how I play my game

For all this people wan spoil my name

For all these people who want to tarnish my name



[Post-Chorus]

Won ro pe ma fo o

They think I will fall

Won ro pe ma jabo

They think I will stumble

Ani won ro pe ma sonu

But they think I will be lost

But nothing fit do omo olorun

But nothing can harm the child of God

Ahn ahn

Ahn ahn



[Outro]

Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade

I will shine like Sunny Ade

E shi ma wole fun ori a

It will be like I am wearing a crown

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.