{verse1}
{verse1}
Mad thing!
Mad thing!
You know say I dey
You know that I’m
Fall for you baby
Falling for you baby
I know say you dey fall
I know that you are falling
For me too
For me too
My handset e dey ring
My phone is ringing
For you
For you
My heart sef e dey
My heart is also
Beat for you
Beating for you
I don sew Ankara for two
I have sewn Ankara for two
{verse2}
{verse2}
And if dem call u ogbanje
And if they call you ogbanje
(I don't care I don't care I don't care)
(I don’t care I don’t care I don’t care)
Mami water o
Mami water o
(I don't care I dont care o)
(I don’t care I don’t care o)
And if dem call u ogbanje
And if they call you ogbanje
(I dont care I dont care I dont care)
(I don’t care I don’t care I don’t care)
Mami water o
Mami water o
(I dont care I dont care o)
(I don’t care I don’t care o)
My heart e dey go(jim jim jim)
My heart is going (jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
My ride is going (pim pim pim)
Oh my loveth I just wan make we connect
Oh my love I just want us to connect
My heart e dey go(jim jim jim)
My heart is going (jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
My ride is going (pim pim pim)
Oh my loveth I just wan
Oh my love I just want
Make we connect
Us to connect
(Ah ah ah ah ah ah ah)
(Ah ah ah ah ah ah ah)
My ebelebe aroma
My ebelebe aroma
Shina o
Shina o
High me like say u
High me like you
Be shina o
Are shina o
Table ur matter I go
Table your matter I will
Sit down o
Sit down o
Ogologoma ogologoma
Ogologoma ogologoma
U be my woman
You are my woman
U be my woman
You are my woman
I no fit leave ya
I can’t leave you
Why I go leave ya?
Why would I leave you?
Who put asunder?
Who put asunder?
Say damburuba
Say damburuba
Cause u be my
Because you are my
Sweet potato
Sweet potato
Red Tomato
Red Tomato
Peppermint o
Peppermint o
Chocolate o
Chocolate o
My gelato
My gelato
Shey u go chop
Are you going to eat
Burrito
Burrito
Aginimoto
Aginimoto
And if dem call u
And if they call you
Ogbanje!
Ogbanje!
(I dont care I dont care I dont care)
(I don’t care I don’t care I don’t care)
Mami water o
Mami water o
Please sign in to leave your vibe.