247 Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

M-m-m-murderer

M-m-m-murderer

Woo

Woo



[Verse 1: Muyeez & Billion Solar]

Every blessin' I dey see now na the blessing from God

Every blessing I see now is the blessing from God

Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall

The smaller one on top, God, I won’t fall

Won ni ki n go harder, so me I go on sohun

They said I should go harder, so I’ll keep pushing on

Anyhow, I dey on God, wetin dey occur?

No matter what, I’m on God, what’s happening?

Even them people that be hatin' on me, but I no fit to drop

Even those people who hate on me, but I won’t drop

'Cause I gatti my God, Ọlọhun

'Cause I got my God, God



[Refrain: Seyi Vibez]

'Cause my producers, give me non-stop

'Cause my producers give me non-stop

O ya, jáşą ka record

Come on, let’s record

Look around, nobody to trust

Look around, nobody to trust

'Cause I no dey too sure

'Cause I’m not too sure



[Pre-Chorus: Nerryckole & TML Vibez]

Anytime I'm calling You, Baba, answer my call

Anytime I’m calling You, Baba, answer my call

Anywhere I dey perform, you know say aye po gan

Anywhere I perform, you know the vibe is great

Turn up, aye po gan

Turn up, the vibe is great

Oh-ah-yeah

Oh-ah-yeah

So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"

So I tell my nigga, “Nigga don’t fall for that guy”

Try make money, shenking po gan

Try make money, it’s big vibes

Rora gbáşąsáşą leko'kan

Slow down, step by step



[Chorus: TML Vibez, Seyi Vibez, Muyeez, Nerryckole & Billion Solar]

Baby jo

Baby dance

I am sorry, baby, I am sorry

I am sorry, baby, I am sorry

I am sorry, I thank God for my journey

I am sorry, I thank God for my journey

I'm not sorry to take what is for me

I’m not sorry to take what is for me

I'm not sorry for hustling 24/7

I’m not sorry for hustling 24/7



[Verse 2: Muyeez, Billion Solar & TML Vibez]

Every blessin' I dey see now na the blessin' from God

Every blessing I see now is the blessing from God

Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall

The smaller one on top, God, I won’t fall

Ṣebi iwo lo ni ki n ma lo, I no go fall

You said I should go, I won’t fall

Say my blessing no go stop

Say my blessing won’t stop

I no go stress before I chop, oh

I won’t stress before I enjoy, oh

If na power, e for don cast, una for lock up

If it were by power, it would have done cast, you would have locked up

Mo so fun wọn nigba kan

I told them before

I fell when I try, so me ride on, oh-ah-ah

I fell when I tried, so I ride on, oh-ah-ah



[Refrain: Seyi Vibez]

'Cause my producers, give me non-stop

'Cause my producers give me non-stop

O ya, jáşą ka record

Come on, let’s record

Look around, nobody to trust

Look around, nobody to trust

'Cause I no dey too sure

'Cause I’m not too sure



[Pre-Chorus: Nerryckole & TML Vibez]

Anytime I'm calling You, Baba, answer my call

Anytime I’m calling You, Baba, answer my call

Anywhere I dey perform, you know say aye po gan

Anywhere I perform, you know the vibe is great

Turn up, aye po gan

Turn up, the vibe is great

Oh-ah-yeah

Oh-ah-yeah

So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"

So I tell my nigga, “Nigga don’t fall for that guy”

Try make money, shenking po gan

Try make money, it’s big vibes

Rora gbáşąsáşą leko'kan

Slow down, step by step



[Chorus: TML Vibez, Seyi Vibez, Muyeez, Nerryckole & Billion Solar]

Baby jo

Baby dance

I am sorry, baby, I am sorry

I am sorry, baby, I am sorry

I am sorry, I thank God for my journey

I am sorry, I thank God for my journey

I'm not sorry to take what is for me

I’m not sorry to take what is for me

I'm not sorry for hustling 24/7

I’m not sorry for hustling 24/7

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.