[Verse 1]
I go smoke that ganja until I go blind
I'll smoke that weed till I go blind
You go know say I take ganja all the time
You'll know that I smoke all the time
Pass me the ganja give me brown rizla
Pass me the weed, give me brown Rizla
Pass me the ganja light me up so high
Pass me the weed, light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Take me higher than the clouds
Fly me up oh up so high
Fly me up oh up so high
Till I find myself talking with most high
Till I get so high that I'm talking with the Most High
Some, some think say me I don mad
Some people think I've gone mad
Oh
Oh
[Pre-Chorus]
Oh he still dey go
It's still going
Leave am, leave am, leave am
leave it as it is
I think say him don enter that side
I thought it had gone beyond control
As I dey let them know wetin dey my mind
As I'm telling them how I feel
Some dem take me for a fool yeah
Some people take me for a fool, yeah
[Chorus]
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
Awolọ (oh-oh), Awolọwọ (yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
We are smoking(Ahn) right now (Right now, right now)
Aye n lọ (Aye n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Life is moving (Life is moving) The best is yet to come (It keeps moving)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
They are talking to me (They are talking to me),
Mo ti koti kun siwon
I am ignoring them
Me I no mind wetin dem go talk
I don't care whatever they say
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Weed is all I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Life is moving (Ahn) The best is yet to come (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
They are talking to me (They are talking to me),
Mo ti koti kun siwon
I am ignoring them
[Verse 2]
Thank you Jah for giving us rain
Thank you Jah for giving us rain
Abundant blessings mi a Jah fi rain
God can rain abundant blessings on me
Blessings from a plant, eat ganja all day
Bless the farmers planting weed all day
Puff one, two, take off my pa-pains away
One or two puff takes my pain away
Oh away, yeah yeah
Oh away yeah yeah
Emi o ma le mu'gbo t'Olu ba we
I can't smoke the weed rolled by the most high
Rara oh, I go roll my spliff my way
Never; I'll roll my spliff my way
My way no be your way (Yeah-yeah)
My way is different from yours, yeah yeah
[Chorus]
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
Awolọ (oh-oh), Awolọwọ (yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
We are smoking(Ahn) right now (Right now, right now)
Aye n lọ (Aye n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Life is moving (Life is moving) The best is yet to come (It keeps moving)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
They are talking to me (They are talking to me),
Mo ti koti kun siwon
I am ignoring them
Me I no mind wetin dem go talk
I don't care whatever they say
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Weed is all I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Life is moving (Ahn) The best is yet to come (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
They are talking to me (They are talking to me),
Mo ti koti kun siwon
I am ignoring them
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah)
Awolọ (oh-oh), Awolọwọ (yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) lọwọ lọwọ (Lọwọ, lọwọ)
We are smoking(Ahn) right now (Right now, right now)
Aye n lọ (Aye n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Life is moving (Life is moving) The best is yet to come (It keeps moving)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
They are talking to me (They are talking to me),
Mo ti koti kun siwon
I am ignoring them
Me I no mind wetin dem go talk
I don't care whatever they say
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Weed is all I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Life is moving (Ahn) The best is yet to come (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
They are talking to me (They are talking to me),
Mo ti koti kun siwon
I am ignoring them
Please sign in to leave your vibe.