[Intro]
Monica rora make you no vomit for my benz
Monica, please don't throw up in my Benz
Hmmmm
Hmmmm
Now when you hear baba don butter my bread
Now when you hear "daddy has buttered my bread"
Hmm hmmm
Hmm hmmm
Dem say na my matter you dey carry for head
They say it's my matter you are carrying on your head
Ahhh ah
Ahhh ah
Tell me where you Dey
Tell me where you are
Broda man when everything red...x2
Brother man when everything is red...x2
Iam Balloranking
I am Balloranking
Po po ri po po po
Po po ri po po po
Lastking no Dey panic....
Lastking is not panicking...
Shishakablaka....
Shishakablaka....
[Chorus]
How many is the life
How many is the life
Malo wa ile aye moya
Don't worry about this life
Me just won live my best life
I just want to live my best life
O jare make I coolu my temper
Oh please let me calm my temper
Ah tell me wetin I Dey find
Ah, tell me what I am looking for
If I don geti raba
If I have gotten it
Although kosi oun ta mu wa aye
Although there's nothing to take from this life
Nothing we go carry go
Nothing we will carry along
But if you see me for my ride
But if you see me in my ride
Shey you no go gemme number
Will you not get my number?
Eleda mammi gbami
Eleda mammi gbami
Ki ma ma mofo
Let me not be a fool
[Verse 1]
Even I know them be talking about me
Even I know they are talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Young fela is not envious ahh
Me don moll up me worries
I have bottled up my worries
Cos tomorrow no Dey promise
Because tomorrow is not promised
Even I know them be talking about me
Even I know they are talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Young fela is not envious ahh
Me don moll up me worries
I have bottled up my worries
Cos tomorrow no Dey promise
Because tomorrow is not promised
Monica rora make you no vomit for my benz
Monica, please don't throw up in my Benz
Now when you hear baba don butter my bread
Now when you hear "daddy has buttered my bread"
Them say na my matter you dey carry for head
They say it's my matter you are carrying on your head
Tell me where you Dey
Tell me where you are
Brother man when everything red..
Brother man when everything is red..

I don’t get anything
I don’t have anything
But if you gemme money
But if you give me money
I will collect ooo
I will collect it ooo
Na grace of allah I Dey use
It's the grace of Allah that I am using
Ano get anything...
I don't have anything...
[Verse 2]
No Dey vex for me o my G
Don't be angry with me, my G
Non of my struggle wey you Dey see
None of my struggles that you see
Mo gbadun no mean say e easy
What I enjoy doesn't mean it's easy
Melo lenu fe so toju me ti re
How many words do you want to say to me?
Dem say na yolo
They say it's YOLO
Young fellow Dey shadow
Young fellow is in the shadows
Ahh Melo mo fe ro
Ahh, how many times do I want to say?
Omo oro fe ra camaro
A child of wealth wants to buy a Camaro
Ano won be hungry man
We are not hungry people
At all lon mu mi daro
At all, I won't fall
You gat show craze for Lagos
You got to show craziness in Lagos
Eyan blackcamaru
Eyan blackcamaru
E FĂ© ri werey (you want to see craze)
You want to see craziness
Ano won be hungry man
We are not hungry people
At all lon mu mi daro
At all, I won't fall
You gat show craze for Lagos
You got to show craziness in Lagos
Eyan blackcamaru
Eyan blackcamaru
[Chorus]
How many is the life
How many is the life
Malo wa ile aye moya
Don't worry about this life
Me just wan live my best life
I just want to live my best life
O jare make I coolu my temper
Oh please let me calm my temper
Ah tell me wetin I Dey find
Ah, tell me what I am looking for
If I don geti raba
If I have gotten it
Although kosi oun ta mu wa aye
Although there's nothing to take from this life
Nothing we go carry go
Nothing we will carry along
But if you see me for my ride
But if you see me in my ride
Shey you no go gemme number
Will you not get my number?
Eleda mammi gbami
Eleda mammi gbami
Ki ma ma mofo
Let me not be a fool
Even I know them be talking about me
Even I know they are talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Young fela is not envious ahh
Me don moll up me worries
I have bottled up my worries
Cos tomorrow no Dey promise
Because tomorrow is not promised
Even I know them be talking about me
Even I know they are talking about me
Young fela no Dey envy ahh
Young fela is not envious ahh
Me don moll up me worries
I have bottled up my worries
Cos tomorrow no Dey promise
Because tomorrow is not promised
[Outro]
Monica rora make you no vomit for my benz
Monica, please don't throw up in my Benz
Now when you hear baba don butter my bread
Now when you hear "daddy has buttered my bread"
Them say na my matter you dey carry for head
They say it's my matter you are carrying on your head
Tell me where you Dey
Tell me where you are
Brother man when everything red..
Brother man when everything is red..
Monica rora make you no vomit for my benz
Monica, please don't throw up in my Benz
Now when you hear baba don butter my bread
Now when you hear "daddy has buttered my bread"
Them say na my matter you dey carry for head
They say it's my matter you are carrying on your head
Tell me where you Dey
Tell me where you are
Brother man when everything red..
Brother man when everything is red..
Oh!!!!! my god
Oh!!!!! my god
Is fynestroland on the beat......
Is fynestroland on the beat........
Please sign in to leave your vibe.