Untitled (feat. ODUMODUBLVCK, PsychoYP) Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

(Wack-ass rappers)

(Wack-ass rappers)

(Broke-ass rappers)

(Broke-ass rappers)

(I'm finna go get my scissors)

(I'm about to go get my scissors)

(I'm finna cut all y'all niggas)

(I'm about to cut all y'all niggas)

(Wack-ass rappers)

(Wack-ass rappers)

(Slow-ass rappers)

(Slow-ass rappers)

(Broke-ass rappers)

(Broke-ass rappers)

(Y'all niggas ain't got no manners)

(Y'all niggas ain't got no manners)



[Chorus: Ice Prince]

As you see me so

As you see me so

I swear, I no dey lack

I swear, I don't lack

I no dey lack, I no dey lack

I don't lack, I don't lack

All my goons for my street, dem get my back

All my goons on my street, they got my back

Dem get my back, that's a fact

They got my back, that's a fact

See my jeans get money

See my jeans making money

E no dey slack, I no dey slack

It doesn't slack, I don't slack

I no dey slack, never that

I don't slack, never that

All these rappers wey dey talk

All these rappers that are talking

I know they wack

I know they wack

I know they- (uh)

I know they- (uh)



[Verse 1: Ice Prince & ODUMODUBLVCK]

Make I talk

Let me talk

Abi make I brush

Or should I brush

All these girls the way they looking at me

All these girls the way they're looking at me

Come dey makе a nigga wanna blush

Makes a nigga wanna blush

They cannot be like us

They cannot be like us

Nobody frеsh like us (nah)

Nobody fresh like us (nah)

Niggas wanna act so tough over here

Niggas wanna act so tough over here

I cut off their whole dreadlocks (pow-pow)

I cut off their whole dreadlocks (pow-pow)

Back in the booth with my ABJ rapstars

Back in the booth with my ABJ rapstars

And we dey blow every last card

And we blow every last card

Always on the road like LASTMA

Always on the road like LASTMA

Giddem them the smoke

Give them the smoke

I kill 'em with asthma

I kill 'em with asthma

Shey you dey see all the flex

Do you see all the flex

Shey you dey see all the carats wey dey for the neck

Do you see all the carats that are on the neck

I be like kala, I no get respect

I be like kala, I don't get respect

I be double wahala like konan and krept

I be double wahala like konan and krept

Bet

Bet

Girl see ice turn wet (wet)

Girl see ice turn wet (wet)

Gave her that D then slept (slept)

Gave her that D then slept (slept)

Me wey don drink all night

Me who has been drinking all night

But she still wan kiss with ma morning breath (sheesh)

But she still wants to kiss with my morning breath (sheesh)

I feel like boarding jet (yeah)

I feel like boarding jet (yeah)

But I go burn my kanaku first (prra)

But I'll burn my kanaku first (prra)

I'm on my way to your city (ODUMODUBLVCK)

I'm on my way to your city (ODUMODUBLVCK)

Please, make sure the foreign set

Please, make sure the foreign set



[Verse 2: ODUMODUBLVCK]

Because of odumodu dem dey swear affidavit (don)

Because of odumodu, they swear affidavit (don)

My haters, they pray, when they see me (girls)

My haters, they pray when they see me (girls)

Dem boku wallahi (me)

They swear wallahi (me)

I no dey pay for the pussy (alhaji)

I don't pay for the pussy (alhaji)

Throw away money like qatari (habibi)

Throw away money like Qatari (habibi)

Na wetin she start to call me

That's what she started to call me

I pam kalashin (kpo)

I pam kalashin (kpo)

Mago mago no dey near me, I'm not a dundee

Mago mago is not near me, I'm not a dundee

My money na mint kawai

My money is mint kawai

Zamani na hit dole

Zamani is hit dole

ABJ boy in a bit sotey

ABJ boy in a bit so that

Obi cubana dey follow me eat (boss)

Obi Cubana follows me to eat (boss)

Back to the business

Back to the business

Back to the pimping

Back to the pimping

My kala no dey point and miss (swish)

My kala doesn't point and miss (swish)

Spin that kele for picanto flex am

Spin that kele for picanto flex it

Odumodu squeeze my tits

Odumodu squeeze my tits

Odumodu lick my clit

Odumodu lick my clit

Na the same thing I suffer for my mistress click

It's the same thing I suffered for my mistress's clique

All her friends wan nack me (what)

All her friends wanna tear me apart (what)

Chow me

Chow me

Fuck me

Fuck me

Wanna be my candy

Wanna be my candy



[Verse 3: PsychoYP]

But I no get plan "B" (YP)

But I don't have plan "B" (YP)

So I stay on my grind just to feed my family

So I stay on my grind just to feed my family

And if they can't understand me

And if they can't understand me

They go hear am one day, when i enter Grammy

They'll hear it one day, when I enter Grammy

They too dey fuck up

They're messing up

They no dey lock up

They don't lock up

They no fit understand my voltage

They can't understand my voltage

I told them boy there really I'm a problem

I told them boy there really I'm a problem

Nigga I been drilling on road since 08'

Nigga I've been drilling on the road since '08

Still a standard guy

Still a standard guy

If you really wanna talk, we could talk no lie (masun baby ji masun de)

If you really wanna talk, we could talk no lie (masun baby ji masun de)

Get your ass up and go outside

Get your ass up and go outside

I told 'em wait for me

I told 'em wait for me

I'm in the bank waiting patiently

I'm in the bank waiting patiently

Low-key I used to just fuck on her friends

Low-key I used to just fuck on her friends

But now they just hate on me

But now they just hate on me

I just sit back and let God handle that

I just sit back and let God handle that

In the building I'm throwing a hundred racks

In the building I'm throwing a hundred racks

In the section I'm fucking with you

In the section I'm fucking with you

If I pass you the blunt, then you better just pass it back

If I pass you the blunt, then you better just pass it back

Fuck nigga

Fuck nigga



[Chorus: Ice Prince]

As you see me so

As you see me so

I swear, I no dey lack

I swear, I don't lack

I no dey lack, I no dey lack

I don't lack, I don't lack

All my goons for my street, dem get my back

All my goons on my street, they got my back

Dem get my back, that's a fact

They got my back, that's a fact

See my jeans get money

See my jeans making money

E no dey slack, I no dey slack

It doesn't slack, I don't slack

I no dey slack

I don't slack

All these rappers wey dey talk

All these rappers that are talking

I know they wack

I know they wack

I know they-

I know they-

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.