STEADY Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse 1: 6uff]

All of my fears I′ve been conquering

All of my fears I’ve been conquering

Once upon a time when the going was rugged

Once upon a time when the going was rugged

Everything don clear e be like threeD

Everything is clear, it feels like 3D

'Cause I put in work and I trust the process

'Cause I put in work and I trust the process

I dey my lane, I no like to complain

I’m in my lane, I don’t like to complain

I dey steady find the dollar, make I fit dey sustain

I’m steadily finding the dollar, so I can sustain

Check out my drip ice pon my neck

Check out my drip, ice on my neck

I dey on my steeze but dem just wan hate

I’m on my style but they just want to hate

I dey flex like say everyday na birthday

I’m flexing like every day is my birthday



[Chorus: 6uff]

So I free all my worries

So I free all my worries

I just wan enjoy (I just wan enjoy)

I just want to enjoy (I just want to enjoy)

I dey reminisce, all the times wey I no get dough

I reminisce, all the times I didn’t have money

Friend turn enemies

Friends turned enemies

Some families to foes (Families to foes)

Some families to foes (Families to foes)

But by any means, I'm steady on the go

But by any means, I’m steady on the go

(Flight is about to take off)

(Flight is about to take off)



[Verse 2: FirstKlaz]

E get one thousand reasons why

There are a thousand reasons why

I′m living my life on the low, low

I’m living my life on the low, low

I get only one life YOLO

I have only one life, YOLO

I just wan dey find my Awolowo

I just want to find my Awolowo

Joor ori mi get plenty ororo

Please, my head has plenty oil

Mi o shako mo

I’m not taking nonsense

No send no body o

Don’t send anybody my way

Mo relax ma worry o

I’ll relax my worries

First off godily

First off, godly

Omo owo secondly

Secondly, money is important

Don't play with my money

Don’t play with my money

Make we dey in harmony

Let’s be in harmony

No wayo me, no play me konami

No wayo for me, don’t play me like a game

Omo see wahala go dey, if you whine na gobe

If you deceive, trouble will come

One life I'm living real good, I′m feeling real good eh

One life, I’m living real good, I’m feeling real good eh



[Chorus: 6uff]

So I free all my worries

So I free all my worries

I just wan enjoy (I just wan enjoy)

I just want to enjoy (I just want to enjoy)

I dey reminisce, all the times wey I no get dough

I reminisce, all the times I didn’t have money

Friend turn enemies

Friends turned enemies

Some families to foes (Families to foes)

Some families to foes (Families to foes)

But by any means, I'm steady on the go

But by any means, I’m steady on the go

So I free all my worries

So I free all my worries

I just wan enjoy (I just wan enjoy)

I just want to enjoy (I just want to enjoy)

I dey reminisce, all the times wey I no get dough

I reminisce, all the times I didn’t have money

Friend turn enemies

Friends turned enemies

Some families to foes (Families to foes)

Some families to foes (Families to foes)

But by any means, I'm steady on the go

But by any means, I’m steady on the go

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.