[Chorus]
Magic, I ainât run out of service
Magic, I havenât run out of service
I no just get time for their mentions
I just donât have time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"
Donât come ask me silly questions like âis Ashimolowo a bad bitch?â
Itâs magic, I ainât run out of service
Itâs magic, I havenât run out of service

[Verse 1]
Soro gbĂ© won nâgbo ko le ye won
Speak to them so they can understand
Look how we made it, ao de le gbe' bon
Look how we made it, we reached the point
Make dem clear my way
Make them clear my way
Since no be today, wey I don dey my lane no
Since itâs not today that Iâve been in my lane
I did not like how my nigga spoke to me
I did not like how my guy spoke to me
E make me feel like say him no know me
It made me feel like he doesnât know me
'CausĐ” I fought for this all my life, dem no dash me my guy
âCause I fought for this all my life, they didnât give it to me for free
So ti n ba sopĐ” Allah walahi
So if God willing, Allah walahi
Believe me my guy
Believe me my guy
[Chorus]
It's magic, I ainât run out of service
Itâs magic, I havenât run out of service
I no just get time for their mentions
I just donât have time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"
Donât come ask me silly questions like âis Ashimolowo a bad bitch?â
Itâs magic, I ainât run out of service
Itâs magic, I havenât run out of service
I no just get time for their mentions
I just donât have time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"
Donât come ask me silly questions like âis Ashimolowo a bad bitch?â
[Verse 2]
Demma talk but dem no know
They talk but they donât know
Many things wey dem comment but all I know
Many things they comment but all I know
Is me I no get time to relax
Is that I donât have time to relax
I dey recharge
Iâm recharging
I no get time to revive wetin don die
I donât have time to revive whatâs already dead
When I roll up my igbo, and I think about the journey
When I roll up my weed, and I think about the journey
Iâve been on
Iâve been on
How you think say man go relent
How do you think I will relent?
I am a different guy
I am a different guy
Wey dey fight for my own lifeline, hmm
Who is fighting for my own lifeline, hmm
So bye bye
So bye bye
To relationships wey no pay I wonât lie
To relationships that donât benefit, I wonât lie
Dem do me dirty for back but when na my prime
They did me wrong behind my back but when I was in my prime
Wey no make me to dey cry but man walahi
It didnât make me cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Many things they wanted to do to me but never
Cause they know the boy connected pass Wi-Fi
'Cause they know the boy is more connected than Wi-Fi
And you know the boy gon be here 'til he dies
And you know the boy is gonna be here until he dies
I ainât seen a nigga do it like me on my life
I havenât seen a guy do it like me in my life
Me? I dey try!
Me? Iâm trying!
[Chorus]
Itâs magic (Sabi now) I ainât run out of service
Itâs magic (You know now) I havenât run out of service
I no just get time for their mentions
I just donât have time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"
Donât come ask me silly questions like âis Ashimolowo a bad bitch?â
Itâs magic (If you sabi now)
Itâs magic (If you know now)
I ainât run out of service
I havenât run out of service
I no just get time for their mentions
I just donât have time for their mentions
No come ask me silly questions like "is Ashimolowo a bad bitch?"
Donât come ask me silly questions like âis Ashimolowo a bad bitch?â
[Outro]
[?]
Please sign in to leave your vibe.