[Prayer for my people, beggi help me say Amen]
Say we no go suffer, up until forever when
Say we will not suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Bad vibes are praying, I see your fingers in the air
Dem Dey copy we say way we get the upper hand
They are copying us saying that we have the upper hand
Come on baby you can have a look
Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Come see how we are living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
The only thing you can say is hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
All I do is win, my life is a movie in a loop
[Glory to God, Glory to God]
Somebody say oghene doh
Somebody say God is great
Say dem for give me a little lovе
Say they should give me a little love
Wey I for use push, a little morе
That I can use to push, a little more
If I talk the things, wey we do
If I talk about the things we do
You for tell me say, no be true talk
You should tell me that it's not true talk
Even when I dey for ground I dey moon walk
Even when I am on the ground I am moon walking
[Glory to God, Glory to God oh]
Ehen caboo caboo bentayga
Hey caboo caboo bentayga
Tequila we no dilute, bad behavior
Tequila we do not dilute, bad behavior
Kele wey Dey do balloon dem dey here
Girl who is doing balloon is here
See that one for black her name na temptation
See that one in black, her name is temptation
Anything she wants, I got it I say so
Anything she wants, I got it I say so
Chrome Hearts to remember your savior
Chrome Hearts to remember your savior
Birkin, you go use that one play
Birkin, you will use that one to play
So we for flex on everybody, wey say we be failure
So we should flex on everybody who says we are failures
[(Ooh ahoo)]
I pray I never lose myself on this road
I pray I never lose myself on this road
Dem never see Ebelebe for beast mode
They have never seen Ebelebe in beast mode
So I dey show them stubborn
So I am showing them stubbornness
I wear my chain for head, to show my pain torments me
I wear my chain on my head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
Nobody suspects, pray my heart repairs
I dey feel am for my bone oh
I feel it in my bones oh
I still dey feel am dem no know so eh
I still feel it, they do not know so eh
[Glory to God, Glory to God]
[(Ahoo)]
Somebody say oghene doh
Somebody say God is great
Say dem for give me a little love
Say they should give me a little love
[(Eeeh eh)]
Wey I for use push a little more
That I can use to push a little more
If I talk the things wey we do
If I talk about the things we do
[(Oh ooh)]
You for tell me say no be true talk
You should tell me that it's not true talk
Even when I Dey for ground I Dey moon walk
Even when I am on the ground I am moon walking
[Glory to God, Glory to God oh]
Say my, name Lord
Say my, name Lord
Save my, saviors
Save my, saviors
Red sky, I sail on
Red sky, I sail on
Keep my head high, and lay low
Keep my head high, and lay low
Need a bird eye for the radar
Need a bird's eye for the radar
Need a third eye for the traitors
Need a third eye for the traitors
Say my, name Lord
Say my, name Lord
Hear my
Hear my
[Prayer for my people, beggi help me say Amen]
Say we no go suffer, up until forever when
Say we will not suffer, up until forever when
[(When ooh)]
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Bad vibes are praying, I see your fingers in the air
[(Air)]
Dem Dey copy we say way we get the upper hand
They are copying us saying that we have the upper hand
[(Oh ooh)]
Come on baby you can have a look
Come on baby you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Come see how we are living, we put sparkles in the roof
[(In the roof)]
Only thing wey you fit talk na hallelu
The only thing you can say is hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
All I do is win, my life is a movie in a loop
[(In a loop eh)]
[Glory to God, Glory to God]
Please sign in to leave your vibe.