[Verse 1]
Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
Hundred million dollar, I am still here
Them say little money soonest spending
They say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe ń bẹ
But I am not a rookie, I have been here
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
You are acting smooth, you are acting slick
If them no fit cope then na their problem
If they can't cope then it's their problem
Things I labour for I must enjoy them
Things I labor for I must enjoy them
Anyone wey dey eat, make you join dem
Anyone who is eating, join them
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
You are acting smooth, you are acting slick
[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
Is it that you are still out to get me, ah
I no dey joke with my money, ah
I don't joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
'Cause I hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Hustle hard until early morning
Ope l'ope prayer mummy
Grateful for the prayers, mummy
Na why sapa e no dey gum me
That's why hardship doesn't cling to me
Olúwa wey dey do am for me o
Lord, the one who does it for me, oh
He no go ever give up on me o
He will never give up on me, oh
[Chorus]
Auzubillahi mina shaytan rajeem
I seek refuge in Allah from the accursed devil
Hasbunallahu wa ni'mal wakil
Allah is sufficient for us and He is the best disposer of affairs
Allahu Akbar
Allah is the Greatest
Many tried, many failed
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Indeed, We have granted you al-Kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Make small moves, they have flown away
Alhamdulillah, glory to Allah
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
The enemy cannot take us down, it has been done for us
Auzubillahi mina shaytan rajeem
I seek refuge in Allah from the accursed devil
Hasbunallahu wa ni'mal wakil
Allah is sufficient for us and He is the best disposer of affairs
Allahu Akbar
Allah is the Greatest
Many tried, many failed
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Indeed, We have granted you al-Kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Make small moves, they have flown away
Alhamdulillah, glory to Allah
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
The enemy cannot take us down, it has been done for us
[Verse 2]
No dey force you to understand me
I won't force you to understand me
How can you do when I'm outstanding?
How can you do when I'm outstanding?
The file is bigger than your bandwidth
The file is bigger than your bandwidth
Can't download not withstanding
Can't download notwithstanding
Billion dollar, finna count it
Billion dollar, about to count it
You nor see the dream when I plant it
You don't see the dream when I plant it
They say the money raining, me I pack it, oh
They say the money is raining, I am collecting it, oh
Young Aliko Dangote in transit
Young Aliko Dangote in transit
[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
Is it that you are still out to get me, ah
I no dey joke with my money, ah
I don't joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
'Cause I hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Hustle hard until early morning
Ope l'ope prayer mummy
Grateful for the prayers, mummy
Na why sapa e no dey gum me
That's why hardship doesn't cling to me
Olúwa wey dey do am for me o
Lord, the one who does it for me, oh
He no go ever give up on me o
He will never give up on me, oh
[Chorus]
Auzubillahi mina shaytan rajeem
I seek refuge in Allah from the accursed devil
Hasbunallahu wa ni'mal wakil
Allah is sufficient for us and He is the best disposer of affairs
Allahu Akbar
Allah is the Greatest
Many tried, many failed
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Indeed, We have granted you al-Kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Make small moves, they have flown away
Alhamdulillah, glory to Allah
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
The enemy cannot take us down, it has been done for us
[Outro]
Auzubillahi mina shaytan rajeem
I seek refuge in Allah from the accursed devil
Hasbunallahu wa ni'mal wakil
Allah is sufficient for us and He is the best disposer of affairs
Allahu Akbar
Allah is the Greatest
Many tried, many failed
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Indeed, We have granted you al-Kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Make small moves, they have flown away
Alhamdulillah, glory to Allah
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
The enemy cannot take us down, it has been done for us
Please sign in to leave your vibe.