Jump Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

Sho fe

Sho fe

Sho fe soro si mi

Sho fe talk to me

Tell me wetin happen to fe soro simi

Tell me what happened to talk to me

Isu Pelu ata dindin

Yam with pepper sauce

Moti gboriwole pin pin

I have been feeling down


Yeah

Yeah

We dey ball we no dey loss pena (pena)

We are having a good time, we are not losing weight (weight)

Cruising in the motor we dey buss Fela (Oya)

Cruising in the car, we are jamming to Fela (Come on)

To ba r'awon shinani ton wa mi wa

If they bring the trouble, I will handle it

Won to mefa two Orobo four lepa (oh Yeahh)

They told me it's six two fat people four skinny (oh Yeahh)

Dem tell me say make I come get am (come now)

They told me to come and get it (come now)

They way dem line up dem be like orchestra (ah)

The way they lined up, they look like an orchestra (ah)

Celebrity baddie wey be top shotta

Celebrity baddie who is a top shot

She don set am

She has set the pace

She say when I go come neck am

She said when will I call on her

Call Cheta

Call Cheta

So fun ko ma gbe Oti wa

So that they won't carry Oti away

Call Tola tell am we dey expect supper

Call Tola, tell her we are expecting dinner

If he run into go slow make he call chopper

If he runs into traffic, let him call a chopper

I don talk am before make you burn rubber (yes now)

I have said it before, make you drive fast (yes now)

Dem say dem need more rubber

They say they need more speed

Iwo se leju bi pe won force e wa

You are acting like they forced you here

Shorty carry body she be jaw dropper

Shorty has a nice body, she’s a jaw dropper

I don dodge am before she go be blood sucker

I have dodged her before, she would be a blood sucker


Mmm yeah

Mmm yeah

Tell am nothing go loss

Tell them nothing will be lost

Be like I go spray holy water on top na

It seems like I will sprinkle holy water on them

If e no remorse I go take 'em to church

If they are not remorseful, I will take them to church

I'll make em get up on their feet

I’ll make them get up on their feet

Everybody dey jump na

Everybody is jumping now


Mmm

Mmm


Nwanne nothing go loss

Brother, nothing will be lost


Be like I go spray holy water on top na

It seems like I will sprinkle holy water on them

If e no remorse I go take 'em to church

If they are not remorseful, I will take them to church

I'll make em get up on their feet

I’ll make them get up on their feet

Everybody dey jump na

Everybody is jumping now


They hating on the boy for no reason

They are hating on the boy for no reason

Always trynna shut me down but I don't listen

Always trying to shut me down but I don’t listen

This no different

This is no different

Won't stop till I know freedom

Won’t stop till I know freedom

Till I put both hands on it like I'm goalkeeping

Till I put both hands on it like I’m a goalkeeper

You and your homies been gold-digging

You and your friends are gold-digging

You trynna be tough but nah you man are so chicken

You are trying to act tough but nah, you guys are so cowardly

I ate it was so filling

I ate, it was so filling

My peace keep it so hidden

My peace is kept so hidden

In gold linen more women is strolling in

In gold linen, more women are strolling in

We dey hot for life no know wetin be cold season

We are hot for life, don’t know what cold season is

And if grammar don dey too much Oga blow pidgin

And if the grammar is too much, Oga, just speak pidgin

Tell dem day you be Victor you be no victim

Tell them the day you are Victor, you are no victim

For barber shop for bus stop for night club

At the barber shop, at the bus stop, at the night club

Hear the side talk inside bus we don clock

Hear the gossip inside the bus, we have clocked

No gree

Don’t agree

No be here dem go chop us

It’s not here they will eat us

No dey fear face the worst case e don sup

Don’t be afraid, face the worst case, it has happened


Mmm yeah

Mmm yeah

Tell am nothing go loss

Tell them nothing will be lost

Be like I go spray holy water on top na

It seems like I will sprinkle holy water on them

If e no remorse I go take 'em to church

If they are not remorseful, I will take them to church

I'll make em get up on their feet

I’ll make them get up on their feet

Everybody dey jump na

Everybody is jumping now


Mmm

Mmm


Nwanne nothing go loss

Brother, nothing will be lost


Be like I go spray holy water on top na

It seems like I will sprinkle holy water on them

If e no remorse I go take 'em to church

If they are not remorseful, I will take them to church

I'll make em get up on their feet

I’ll make them get up on their feet

Everybody dey jump na

Everybody is jumping now

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.