[Intro]
(Initiating rage process)
(Initiating rage process)
Oh
Oh
Oh no
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
Eh-yeah, eh-yeah
[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
What kind of life have I never seen?
I carry God, so I fear nothing
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Comma, comma, comma
Original, no be parody
Original, not a parody
E no fit clear for your memory
It can't be cleared from your memory
Whether na winter or summer, ajeh
Whether it's winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
What's inside me?
Smallie wey dey mighty
A small one that is mighty
Dem never know I kala tori mo fine
They never knew how fine my story is
Check and balance everything inside my mind daily
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm allergic to nonsense
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
They tell me to show love (Show love)
"Sability" oun gbona
"Stability" is hot
Everything na connection
Everything is a connection
I'm not ready for confusion, oh
I'm not ready for confusion, oh
[Verse 2]
Things happen inside life
Things happen in life
Draw tattoo, make I live my life
Draw tattoos, let me live my life
Dreams come true, if na fight
Dreams come true, if it's a fight
Fight the fight, make you no go tire
Fight the fight, don't get tired
Fire dey go, fire dey go
Fire is going, fire is going
You need to put your body and soul
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
What's inside me?
Smallie wey dey mighty
A small one that is mighty
Dem never know I kala tori mo fine
They never knew how fine my story is
Check and balance everything inside my mind daily
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (Oh)
Trust me, you can't fool me (Oh)
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm allergic to nonsense
I'm not ready for confusion (No)
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
They tell me to show love
"Sability" oun gbona (Oun gbona)
"Stability" is hot (is hot)
Everything na connection
Everything is a connection
I'm not ready for confusion (Confusion)
I'm not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
What kind of life have I never seen?
I carry God, so I fear nothing
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Comma, comma, comma
Please sign in to leave your vibe.