[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
Man is straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
So man can steadily be angry oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
Smoking like a fat joint that they rolled for Shaba oh
And I no send nobody, I'm from the zanga oh
And I don't care about anyone, I'm from the neighborhood oh
Come see wahala oh
Come see trouble oh
Dem say we dey Gaza oh
They say we are in Gaza oh
[Chorus]
Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
We are in Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
We will go to Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
I don't care about anyone I will go to Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Come see trouble oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)
They say we are in Gaza oh (Gaza)
[Verse 1]
Anybody to ba bẹ (Gaza)
Anyone that wants to come (Gaza)
Anobi lo ma bẹ (Gaza)
Don't worry, I will not be bothered (Gaza)
Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)
I'm a legend (Gaza)
Ọmọ’ya mi sho ti get? (Gaza)
Does my family know what's going on? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
And we don't follow trends (Gaza)
Gb'ọmọ mẹrin s'ori bed (Gaza)
Four children on the bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Before the money we stacked (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
They told us to pack up (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Now they all want to come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Hey, wanna link in a group? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)
Make noise like Fela (Gaza)
Ta lo fẹ tọku la (Gaza)
Who wants to follow me (Gaza)
Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)
Listen to who they brought (Gaza)
Le wọn
Let them be
[Verse 2]
Ara nkan Gaza (Gaza)
The things of Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Don't send me trouble (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
I am Mr. Money (Gaza)
Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)
I don't know I don't know Nzaza (Gaza)
Ọga embago (Gaza)
Boss emoji (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
He acts like El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
If I'm spending, I won't collaborate (Gaza)
Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)
Maybe just go with a girl (Gaza)
On Colos (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
And I got too many models (Allah)
'Cause I gat too many foes (Allah)
'Cause I got too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
I can take away their sorrows
Bless their soul
Bless their soul
May Allah rest their soul
May Allah rest their soul
Jah knows these niggas holes
Jah knows these guys are fake
I know original bone killers on the throne
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
If you mess with my money then you mess with the bros
Ma fuck baba ẹ up
I will deal with that person
Please sign in to leave your vibe.