Carry Me Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Intro]

Carry me, carry me, baby

Carry me, carry me, baby

Carry me, carry me, baby

Carry me, carry me, baby

Carry me, carry me, baby

Carry me, carry me, baby

Carry me, oh

Carry me, oh



[Verse 1]

Anywhere you go go, na where I wan go

Anywhere you go go, that's where I want to go

Even if na Sokoto, I go follow you go

Even if it's Sokoto, I will follow you there

E get something wey you dey do when I dey for your side

There’s something you do when I’m by your side

E get the feeling wey me I dey feel, wey I no understand

There’s a feeling that I feel, that I don’t understand



[Pre-Chorus]

Shebi, you rub [kaya?]

You rubbed [kaya?]

Abi, na this manya

Or is it this manya

E set my body on fire

It sets my body on fire

Carry you for my bololo

Carry you in my bololo

Omo, shayo na bastard

Baby, shayo is a bastard

I rather wait for corner

I’d rather wait in the corner

E get the way you dey do me

There’s a way you do me

Abeg, make you carry me dey go

Please, carry me along



[Chorus]

Sun mo mi, baby

Sun mo mi, baby

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

I dey for you, my baby

I’m here for you, my baby

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

No be tinko-tinko

It's not tinko-tinko

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

E dey do me somethin'

It’s doing something to me

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo



[Verse 2]

Carry me go

Carry me along

I follow you, no question

I follow you, no questions

I padi you, no mention

I’m your friend, no mention

Wahala for who dey question my love

Trouble for those who question my love

Carry me go

Carry me along

Carry me go like Uber

Carry me like Uber

I no get destination

I have no destination

Wahala for who dey question my love

Trouble for those who question my love



[Pre-Chorus]

Shebi, you rub [kaya?]

You rubbed [kaya?]

Abi, na this manya

Or is it this manya

E set my body on fire

It sets my body on fire

Carry you for my bololo

Carry you in my bololo

Omo, shayo na bastard

Baby, shayo is a bastard

I rather wait for corner

I’d rather wait in the corner

E get the way you dey do me

There’s a way you do me

Abeg, make you carry me dey go

Please, carry me along



[Chorus]

Sun mo mi, baby

Sun mo mi, baby

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

I dey for you, my baby

I’m here for you, my baby

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

No be tinko-tinko

It's not tinko-tinko

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

Wombolo, wombolo

E dey do me somethin'

It’s doing something to me

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo

Welele, wololo



[Outro]

Wanna, wanna [?]

Wanna, wanna [?]

Wanna, wanna [?]

Wanna, wanna [?]


[?]

[?] (No be tinko-tinko)

[?] (It's not tinko-tinko)

No be tinko-tinko

It's not tinko-tinko

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.