DEMIGOD Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

[Verse]

Fight against those who fight against me

Heyɛtan

Volcano show dem de mantra

This money too much for the banker

Ni ŋkɛ Ara B yɛ Atlanta

Yei ni wɔ na fɛɛ hiɛ bumper

Volcano say

If dem don't know my name

Shatta show dem your name

You be Demi God

You be Demi God



[Verse]

Mi I different from colour blue and white

Ano dey too like neggers

Weh no know left and right

Dem confuse wi with de books

Ebe dem say life be read and write

We all go school but see de system just dey lie

Me alone dey give de youth hope

Me alone dey tell dem say no

Me alone de spirit come to

Me alone dey turn de table

God power no be man power



[Verse]

I say ano dey fear at all

Adey dis side with God

If you don't know me

You don't know me abi demi god

When I talk you don't talk

Your power no be God

I say you don't know me

You don't know me abi demi god



[Verse]

Check my tattoos

Scriptures P 4 1 9 hit dem

When I pray for my fans

Anything they want God give dem

Psalm 35 for my chest

Alaye tell dem go rest

You go vex if you see solash and Juwaid for the benz

Speed with no speedometer

Volcano say dem no reach your kilometer

Jah bless me don't test me

Anointing sɔɔ ni heavy

Don't try



[Verse]

I say ano dey fear at all

Adey dis side with God

If you don't know me

You don't know me abi demi god

When I talk you don't talk

Your power no be God

I say you don't know me

You don't know me abi demi god



[Verse]

God is here

No fear

Ego be no tears

Go straight no curve

Before dem go reach

Dem go see you dey der

My name be marketing tool

Dem dey use my name for demma news

I be positive but negativity make dem turn fools

Today dem form gang

As I see I buy myself tank

Efee bo taŋ shi okwɛɛ

Ga MaŋTsɛ bi I get rank



[Verse]

I say ano dey fear at all

Adey dis side with God

If you don't know me

You don't know me abi demi god

When I talk you don't talk

Your power no be God

I say you don't know me

You don't know me abi demi god

Say ano dey fear at all

Adey dis side with God

If you don't know me

You don't know me abi demi god

When I talk you don't talk

Your power no be God

I say you don't know me

You don't know me abi demi god

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.