[Paq light my Cuban]
[My money dey call]
[Ghetto youth richman now abi new man susupons dey bore]
[You see seh you no fi talk now you run ejofue etee court]
[You no dey hear dem dey call me superhuman cos if I turnot]
[Ago do things you no see in human 2 six and loss]
[You see seh you shy]
[Now you dey see we won, shut up for der]
[Paq make I tell dem]
[Minaa amɛ fɛɛ tamɔ bondɛ]
[I keep telling dem whoalla dem ah jon dÉ›]
[Soon dem go dey run and come beg]
[If ano charge like somadem go hung deh]
[You see my boy with de bag for de back der]
[He no dey laugh too much he dey KÉ” tÉ›, KÉ” tÉ›]
[You no fi touch my pocket, pocket]
[Hey unkle we dey street]
[Stop dis jon life and pɛpɛ]
[See unkle today too]
[My prayman life]
[Baa ha ni oye sɛkɛ]
[I say leave me, leave me]
[Paq make I tell dem]
[You all loose guard for here]
[You dey see de system you no fi condemn but me ago fi tell dem]
[Nothing dem go do when dem try we go burn dem]
[Fuck your big man]
[I get big man weh dey solve our problem]
[So keep your distance]
[Brutally honest Jah fire dey burn dem]
[Who be dis one]
[Clear road]
[You no see say wi confirm money come inna millions]
[You ban celebrities hey hungry men]
[Shi n3 f33 n3 nuo kp3]
[God go judge dis olulumen]
[Ebi Shatta dey talk]
[What?]
[You no fi do teee]
[Hey unkle we dey street]
[Stop dis jon life and pɛpɛ]
[See unkle today too]
[My prayman life]
[Baa ha ni oye sɛkɛ]
Please sign in to leave your vibe.