[Intro]
Hmm, no-no
Hmm, no-no
(Yeah, ayy, the big man)
(Yeah, ayy, the big man)
(Listen to the big men)
(Listen to the big men)
[Verse 1]
So many stories untold (kripo)
So many stories untold (kripo)
So many mysteries I gats to unfold
So many mysteries I have to unfold
The musical legacy I gats to uphold
The musical legacy I have to uphold
As I run with the data, dey try to dey download, oh no
As I run with the data, they try to download, oh no
[Pre-Chorus]
All of them know say I bloody on code
All of them know that I am serious about the code
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God
The day when every knee shall bow, every tongue confessing to God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
Give them the beat from the front and back, to the left and right, they will reload, oh
I know the journey long, but Oritse don throw me the compass for the road, oh
I know the journey is long, but Oritse has thrown me the compass for the road, oh
[Chorus]
I no know how I wan do am
I don't know how I want to do it
But e go soft (Soft)
But it will be soft (Soft)
And e go shock una, 'cause e go choke
And it will shock you, 'cause it will choke
Even though I no know how I wan do am
Even though I don't know how I want to do it
'Cause e go soft
'Cause it will be soft
And e go shock una, 'cause e go choke
And it will shock you, 'cause it will choke
[Post-Chorus]
Igi-imu jinna s'ori
The firewood doesn’t joke
You know say me and you no dey for same katigori
You know that you and I are not in the same category
Story long
The story is long
Igi-imu jinna s'ori
The firewood doesn’t joke
You know say me and you no dey for same katigori
You know that you and I are not in the same category
Story long
The story is long
[Verse 2]
Ahn-ahn
Ahn-ahn
I know many boys want to be like me
I know many boys want to be like me
Many boys wan dey sound like me
Many boys want to sound like me
And still, many boys don dey backbite me, why?
And still, many boys have been backbiting me, why?
(Ahn-ahn, ahn-)
(Ahn-ahn, ahn-)
Some of these gatekeepers wan dey boycott me
Some of these gatekeepers want to boycott me
Some OGs don dey blackball me
Some OGs have been blackballing me
But I get Jesus wey go support me (And I get Jesus wey go support me)
But I have Jesus who will support me (And I have Jesus who will support me)
[Chorus]
I no know how I wan do am
I don't know how I want to do it
But e go soft (soft)
But it will be soft (soft)
And e go shock una, 'cause e go choke
And it will shock you, 'cause it will choke
Even though I no know how I wan do am
Even though I don't know how I want to do it
'Cause e go soft
'Cause it will be soft
And e go shock una, 'cause e go choke
And it will shock you, 'cause it will choke
[Post-Chorus]
Igi-imu jinna s'ori
The firewood doesn’t joke
You know say me and you no dey for same katigori
You know that you and I are not in the same category
Story long
The story is long
Igi-imu jinna s'ori
The firewood doesn’t joke
You know say me and you no dey for same katigori
You know that you and I are not in the same category
Story long
The story is long
[Outro]
So many stories untold (kripo)
So many stories untold (kripo)
So many mysteries I gats to unfold
So many mysteries I have to unfold
The musical legacy I gats to uphold
The musical legacy I have to uphold
As I run with the data, dey try to dey download, oh
As I run with the data, they try to download, oh
All of them know say I bloody on code (bloody on code)
All of them know that I am serious about the code (serious about the code)
The day wey every knee shall bow, every tongue confessing on God
The day when every knee shall bow, every tongue confessing to God
Give dem gbedu from the front and back, to the left and right, they go reload, oh
Give them the beat from the front and back, to the left and right, they will reload, oh
You know the journey long, but Oritse don send me the compass for the road, oh
You know the journey is long, but Oritse has sent me the compass for the road, oh
Please sign in to leave your vibe.