[Intro]
Ob'
Ob’
Obah!!!
Obah!!!
Run
Run
[Pre-Chorus: Ruger]
Wetin be your p tonight?
What’s your p tonight?
I dey Yankee tonight
I’m in Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Let me play with your p tonight
Na me and you tonight
It’s me and you tonight
I'm so angry tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Then I will give you backi tonight, yeah
[Chorus: BNXN]
Oh bae bae
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
I’m feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
Should we move, bae bae?
E choke me oo for days
It’s been overwhelming for days
InĂş mi dĂąn, bae bae
My heart is happy, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
How can you say I don’t miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
Should we move, bae bae?
[Verse: Ruger & BNXN]
Ah! Ogozini ma go
Ah! Ogozini my love
Ka maa lara wa
Let’s be together
Neighbours wọn maa gbọ
Their neighbors will hear
And I will use a rubber, no nylon
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to Naija by dawn
Then I’ll fly you back to Naija by dawn
Uh uh, Ogochukwu no
Uh uh, Ogochukwu no
Me I de for you and Ọlọrun gbọ
I’m for you and God hears
Like I rip you commot for nylonI don book appointment for Nicon
Like I took you out of the nylon I’ve booked an appointment at Nicon
[Pre-Chorus: Ruger]
Wetin be your p tonight?
What’s your p tonight?
I dey Yankee tonight
I’m in Yankee tonight
Make I play with your p tonight
Let me play with your p tonight
Na me and you tonight
It’s me and you tonight
I'm so angry tonight
I’m so angry tonight
Make me happy tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah
Then I will give you backi tonight, yeah
[Chorus: BNXN]
Oh bae bae
Oh bae bae
I'm feeling good, bae bae
I’m feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Don’t know if you feel it too, bae bae
Shey make we dey move, bae bae?
Should we move, bae bae?
E choke me oo for days
It’s been overwhelming for days
InĂş mi dĂąn, bae bae
My heart is happy, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
How can you say I don’t miss you, bae bae?
Shey make we dey move, bae bae?
Should we move, bae bae?
Please sign in to leave your vibe.