[Intro]
Another world
Another world
(Chaser)
(Chaser)
[Verse 1]
It’s a whole ‘nother story my brother
It’s a whole ‘nother story my brother
Gats to dey fire my prayer, 'cause yunno these people be doing the most oh
Got to be firing my prayer, ’cause you know these people be doing the most oh
Sanitize, sanitize, before you touch me (Sanitize, sanitize before you touch)
Sanitize, sanitize, before you touch me (Sanitize, sanitize before you touch)
Shey you fit connect to my story without internet?, na lie
Can you connect to my story without internet?, that's a lie
All the people wey try to cross me, I no tey to tell them bye bye
All the people that tried to cross me, I won't take too long to say bye bye
Cos mama never drop the rosary, trust nobody totally
'Cause mama has not dropped the rosary, trust nobody totally
Wetin I dey use find my sanity make e me craze (Oh-oh-oh)
What I’m using to find my sanity is driving me crazy (Oh-oh-oh)
[Chorus]
Lai lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
Nothing will go wrong oh
My God go interfere o
My God will interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
That's why I’m constantly praying oh (Pray oh)
Make e my family meeting (Hmm hmm)
Let it be my family meeting (Hmm hmm)
No turn to street affair oh
Don’t turn into a street affair oh
Lai lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai lai
Oh koni baje oh ayy
Oh nothing will go wrong oh ayy
My God go interfere
My God will interfere
Na why I dey steady dey pray oh
That's why I’m constantly praying oh
Make my family meeting no turn to street affair oh
Let my family meeting not turn into a street affair oh
Lai lai lai lai lai, lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai, lai lai lai lai lai
[Verse 2]
Ayy-ayy
Ayy-ayy
Shey na you wey dey call me blood
Is it you that’s calling me blood?
I no know say you reason me less
I didn’t know you thought less of me
If I no say na zobo
If I knew everything was a lie
Omo I for carry you go DNA test yeah
Girl, I would have taken you for a DNA test yeah
You dey look me like investment
You’re looking at me like an investment
I carry you for my left chest
I carry you close to my heart
You know I no dey do best friend
You know I don’t do best friends
But the place where I carry you keep e high
But the place where I keep you is high
Oh no, oh no, oh no, oh (Oh no)
Oh no, oh no, oh no, oh (Oh no)
So I telephone God, make He come clean this skeletons off my closet
So I called God, to come clean this skeletons off my closet
And come balance up my diet, I too chop breakfast
And come balance up my diet, I eat too much breakfast
[Chorus]
Lai lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai lai
Koni baje oh
Nothing will go wrong oh
My God go interfere oh
My God will interfere oh
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
That's why I’m constantly praying oh (Pray oh)
Make my family meeting (Hmm hmm)
Let my family meeting (Hmm hmm)
No turn to street affair
Not turn into a street affair
Lai lai lai lai lai lai
Lai lai lai lai lai lai
Ohh koni baje oh
Ohh nothing will go wrong oh
My God go interfere oh (Fere)
My God will interfere oh (Fere)
Na why I dey steady dey pray oh (Pray oh)
That's why I’m constantly praying oh (Pray oh)
Make my family meeting no turn to street affair oh
Let my family meeting not turn into a street affair oh
Please sign in to leave your vibe.