[Intro]
KITZO
KITZO
Ye ye ye oh
Ye ye ye oh
Another world
Another world
Ye ye ye ye e eh
Ye ye ye ye e eh
Yeah
Yeah
[Verse 1: Victony]
Solo
Solo
Solo, solo, solo
Solo, solo, solo
You know I’ve been riding solo
You know I’ve been riding solo
Way before my tori get promo
Way before my story got promo
Now dem dey call me idolo
Now they call me idol
Idolo idolo idolo
Idol idol idol
Make nobody call me idolo again
Make nobody call me idol again
No idolo wey fit perfect
No idol that is perfect
[Pre-Chorus: Victony & Asake]
When I dey wear my Dunlop
When I wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I wear my Dunlop
When I no getti kọbọ
When I don’t have a penny
See Aboniki full my cupboard
See Aboniki fill my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno (Dunno)
Oh, so many things you don't know, so many things you don't know (Dunno)
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum (Bumbum)
I've been fighting since I was not tall enough to reach Aunty Olisa's bumbum (Bumbum)
[Chorus: Victony & Asake]
Ey ey, stubborn
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I don’t listen to words oh
I stubborn (And I stubborn gan ni)
I’m stubborn (And I’m really stubborn)
Stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
I can’t be your idol (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I don’t listen to words oh
I stubborn
I’m stubborn
Me I no fit be your idolo (Ọmọ mo stubborn gan)
I can’t be your idol (I’m really stubborn)
I stubborn (Mo stubborn gan)
I’m stubborn (I’m really stubborn)
Stubborn
Stubborn
Ey
Ey
[Verse 2: Asake]
Dunno
Dunno
Make I carry dem go where dem no know
Let me take them to where they don’t know
Make I give dem the steps like Poco
Let me give them the steps like Pocolee
Originality no be bobo, hmmm
Originality is not a joke, hmmm
Ọmọ iya mi owo ni koko (Owo ni koko)
My mother’s child, money is the main thing (Money is the main thing)
I dey fight all the wars on a low low (Low low)
I fight all the wars on a low low (Low low)
Gbe kolos
Carry colos
Emi nikan on a solo (Solo)
I’m only one on a solo (Solo)
E be like say ye, I don kolo
It seems like yeah, I’m going crazy
Jago say “na lie, uhn uhn”
Jago says “it’s a lie, uhn uhn”
Say “na igbo” (Stubborn)
Says “it’s weed” (Stubborn)
Hmm hmm
Hmm hmm
Ọlọun (Ọlọun)
God (God)
Ẹlẹda mi majẹ n sh'ọlọun (Sh'ọlọun)
My creator, don’t let me offend you (offend you)
Bukata mi oti pọ gan o
My struggle is now a loto
For my family I be stubborn
For my family, I’m stubborn
I be stubborn
I’m stubborn
Ọmọ ọgbọn (Stubborn)
Child of wisdom (Stubborn)
Enter their body like two guns
Enter their body like two guns
Kakakaka
Kakakaka
Wọn ni ku tan
They won't be dead totally
Ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye ye
[Chorus: Victony & Asake]
Ey ey, stubborn
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I don’t listen to words oh
I stubborn (And I stubborn)
I’m stubborn (And I’m stubborn)
Stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
I can’t be your idol (Stubborn)
Ey ey, stubborn (I stubborn)
Ey ey, stubborn (I’m stubborn)
Me I no dey hear word oh
I don’t listen to words oh
I stubborn (Stubborn)
I’m stubborn (Stubborn)
Me I no fit be your idolo
I can’t be your idol
I stubborn (Stubborn)
I’m stubborn (Stubborn)
Stubborn
Stubborn
Yeah
Yeah
[Verse 3: Victony]
Bombo
Bombo
That manny is a bombo
That man is a bombo
Normally shey Ajebo sef na Hustler
Normally, is Ajebo also a hustler?
Get to the money pronto
Get to the money pronto
Make dey call me Dike like Tonto
Let them call me Dike like Tonto
From Igbo Elerin to Igando
From Igbo Elerin to Igando
I've never been missing in action
I’ve never been missing in action
They start to dey call me Uche Jumbo
They started calling me Uche Jumbo
[Pre-Chorus: Victony]
When I dey wear my Dunlop
When I wear my Dunlop
When I dey wear my Dunlop
When I wear my Dunlop
When I no geti kọbọ
When I don’t have a penny
When Aboniki full my cupboard
When Aboniki fills my cupboard
O ni, so many things you dunno, so many things you dunno
He said, so many things you don't know, so many things you don't know
Me I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum
I've been fighting since I was not tall enough to reach Aunty Olisa's bumbum
Yeah
Yeah
[Chorus: Victony]
Ey ey, stubborn
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word o
I don’t listen to words oh
I stubborn
I’m stubborn
Stubborn
Stubborn
Me I no fit be your idolo (Stubborn)
I can’t be your idol (Stubborn)
Ey ey, stubborn
Ey ey, stubborn
Me I no dey hear word oh
I don’t listen to words oh
I stubborn
I’m stubborn
Me I no fit be your idolo
I can’t be your idol
I stubborn
I’m stubborn
Stubborn
Stubborn
Ey
Ey
Please sign in to leave your vibe.