[Intro]
London
London
Another banger
Another banger
[Verse 1]
All of my guys dem dey tell me say, me I be party animal
All of my guys are telling me that I am a party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (Arrg-arrg)
Who is that girl shaking her backside at the back? I want her, I like her (Arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come)
Whether her backside is real or fake, please just keep it moving (Come)
How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
How can you sell me money, then I spray the money, and you come to collect it?
You no see say na Balenciaga I dey rock? Abeg, no dey march am
Don’t you see I’m rocking Balenciaga? Please, don’t touch it
Mе wey be area-boy, I dеy do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)
Me, being a street boy, I do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)
[Pre-Chorus]
(Rema, what is the matter?)
(Rema, what is the matter?)
I go prove to them say somebody badder, eh
I will prove to them that someone is better, eh
Somebody wicked, eh
Somebody wicked, eh
I go do my best to make all of una vex
I will do my best to make all of you vex
I don commot for my set, I don intercept
I have left my set, I have intercepted
I don put the game for reset
I have put the game on reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?
So, you want to gatekeep who knows how to jump the fence, eh?
[Chorus]
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Hm)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Hm)
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
[Verse 2]
Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo
Me and my guys are the ones leading, we are the trailblazers
Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
Leading, trailblazing, street, trailblaze, eh-eh
They want a banger, eh-eh?
They want a banger, eh-eh?
Give them back to back, eh-eh
Give them back to back, eh-eh
Buss up their medulla, arrg-arrg
Buss up their medulla, arrg-arrg
Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh
Tell all your favorites that I asked you to ask them, “Who’s their daddy?”, huh
H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)
H-I-M, huh, I’m that guy (Uh-huh)
I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)
I’m that, huh, I’m that guy, huh (Uh-huh)
Father figure (Uh-huh), huh, huh
Father figure (Uh-huh), huh, huh
I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe
I get angry every day, the only thing that can make me happy is a backside
Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété
Internet gangster, that thing you talked about, come to my front, so you can repeat
[Pre-Chorus]
(Rema, what is the matter?)
(Rema, what is the matter?)
I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)
I will prove to them that someone is better, eh (Eh?)
Somebody wicked, eh (Eh?)
Somebody wicked, eh (Eh?)
I go do my best to make all of una vex
I will do my best to make all of you vex
I don commot for my set, I don intercept
I have left my set, I have intercepted
I don put the game for reset
I have put the game on reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?
So, you want to gatekeep who knows how to jump the fence, eh?
[Chorus]
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
Ozeba, ozeba (Rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Please sign in to leave your vibe.