Nzaza Lyrics Translation in English

Translation
Something Wrong?

Tune into the kings of sounds and blues

Tune into the kings of sounds and blues


Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz

That miracle shocked them like badboy timz

Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G

Say whatever will be, will be, they can't hold me on G

Won le le, won le le, won le le

They are plenty, they are plenty, they are plenty

From Ojuelegba to Ekate oh

From Ojuelegba to Ekate oh

I show dem pepper kin to sanle

I show them pepper like sanle

Because I know my dream, mi o kere oh

Because I know my dream, I am not small oh

Jazz on jazz but their jazz don cast

Jazz on jazz but their jazz has been exposed

Only strong fit to fit survive

Only the strong can survive

See am for my dream as I wear my crown

See it in my dream as I wear my crown

Get down on my knees and I pray to jah ah

Get down on my knees and I pray to jah ah


Person wey no work oh

Someone who doesn't work oh

Tell me how e wan chop

Tell me how do they want to eat

Mehn I don't know know

Man I don’t know know

Heavenly sound from the street

Heavenly sound from the street

That's how we roll, yе, ye

That’s how we roll, ye, ye

Emi o kere oh, еmi o kere oh, ye, ye

I am not small oh, I am not small oh, ye, ye

Emi o kere, so fun ma wo be oh

I am not small, so let me be oh

Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Let me be oh, let me be anyone at all

Emi o kere oh, emi o kere

I am not small oh, I am not small

Emi o kere oh, so fun ma wo be oh

I am not small oh, so let me be oh

Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Let me be oh, let me be anyone at all


Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

God nzaza, nzaza, God nzaza

Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

God nzaza, nzaza, God nzaza


So many kilokanmi

So many challenges

How many me I wan talk

How many do I want to mention

So many friends dey envy

So many friends are envious

But me I no dey see them

But I don't see them

As I dey guide, I dey look, I dey tan won

As I guide, I look, I’m watching them

Anybody wa mo ma kan won oh

Anyone who wants to disturb me oh

Emi lomo tan ni kole pagan

I’m the child who distinguishes myself from the pagan

Now I dey do big thing, I be lion

Now I'm doing big things, I’m a lion

My head strong pass coconut

My head is stronger than coconut

Dem try, dem no reach me on God

They try, they can't reach me on God

Anything wey you wish me, me I wish you back

Anything you wish me, I wish you back

Omo make I focus on my grind oh

I have to focus on my grind oh


Person wey no work oh

Someone who doesn't work oh

Tell me how e wan chop

Tell me how do they want to eat

Mehn I don't know know

Man I don’t know know

Heavenly sound from the street

Heavenly sound from the street

That's how we roll, ye, ye

That’s how we roll, ye, ye

Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye

I am not small oh, I am not small oh, ye, ye

Emi o kere, so fun ma wo be oh

I am not small, so let me be oh

Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Let me be oh, let me be anyone at all

Emi o kere oh, mi o kere

I am not small oh, I am not small

Emi o kere oh, so fun ma wo be oh

I am not small oh, so let me be oh

Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Let me be oh, let me be anyone at all


Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

God nzaza, nzaza, God nzaza

Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Nzaza, oluwa nzaza

Nzaza, God nzaza

Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

God nzaza, nzaza, God nzaza

Leave a Reply

Lyrics are currently unavailable

You can submit them using the button below, and we'll handle the translations
submit lyrics
Behind Every Vibe
Discover the stories behind the vibes
Behind Every Vibe was created to shine a light on the heart of Afrobeats and the deeper meaning behind the music we move to. It's more than just infectious rhythms and fire beats—every vibe carries a story, a culture, and a message. This platform exists to bridge the gap between the sound and the soul, highlighting the passion, people, and purpose behind the music. Behind every Afrobeats vibe is something powerful—and this is where those stories come to life.
Copyright 2025 JUD CORE. All Rights Reserved.