[Verse 1]
Hiye, burst it my way
Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
This kind of body is causing a migraine
And when we leave, we fit do am your way
And when we leave, we can do it your way
Or if you want, we fit do am my way
Or if you want, we can do it my way
Hiye, two shot I don take
Hiye, I have taken two shots
You turn me on I no dey go I one dey
You turn me on, I’m not leaving, I’m here
I no dey care, say the bad mind dem pree
I don't care if the bad minds are watching
Money on mi mind all day
Money on my mind all day
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
This kind, this kind of love, yeah
Wey dey make me want more, woah
That makes me want more, woah
Come my way, oh
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
This kind, this kind of love, yeah
I dey want for the night
I want it for the night
Make I know how you feel, how you want am
Let me know how you feel, how you want it
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Lady, girl, say your body is beautiful to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Pass, let me choke, let me feel it, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Baby girl, you know how it is, oh
Yeah, we dey love till the morning
Yeah, we will love until the morning
Bad girl addicted to me
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know how it affects me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Only you know how it affects me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
For my friends (For my friends)
Wa jogede (Wa jogede)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
Kon she iyepe (Kon she iyepe)
[Verse 2]
All for you, baby
All for you, baby
If that money dey too much say make you talk
If the money is too much, let me know
'Cause you know the money long, ooh, yeah
'Cause you know the money is long, ooh, yeah
Break your back with it
Break your back with it
Girl, na me and you dey talk, no one involved
Girl, it’s just me and you talking, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah
Baby girl, let me indulge you, yeah
[Pre-Chorus]
Lose my way, oh
Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
This kind, this kind of love, yeah
Wey dey make me want more, woah
That makes me want more, woah
Come my way, oh
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
This kind, this kind of love, yeah
I dey want for the night
I want it for the night
Make I know how you feel, how you want am?
Let me know how you feel, how you want it?
[Chorus]
Lady, girl, say your body bad to me
Lady, girl, say your body is beautiful to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Pass, let me choke, let me feel it, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Baby girl, you know how it is, oh
Yeah, we dey love till the morning
Yeah, we will love until the morning
Bad girl addicted to me
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know how it affects me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl
Only you know how it affects me, oh-woah, girl
[Post-Chorus]
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)
Casamigos (Casamigos)
Casamigos (Casamigos)
For my amigos (For my amigos)
For my friends (For my friends)
Wa jogede (Wa jogede)
Wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Baby, wa jogede (Wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (Kon she iyepe), okay
Kon she iyepe (Kon she iyepe), okay
Please sign in to leave your vibe.