Flako, flako, flako, flako, flako, flako
My guy, My guy, My guy, My guy, My guy, My guy
Ọmọ the swag is fire
Child, the swag is fire
No man dares off my burning fire
No man dares to tamper with my burning fire
Sound wey dey fill with pain dem go hear am
Sounds that are filled with pain they will hear it
Ṣe make I feed your ears burning fire
Should I feed your ears with burning fire
Uh ye, ayoo, my pain oh, yawa
Uh yeah, ayoo, my pain oh, trouble
The reason life get purpose na say man fit kpai
The reason life has purpose is that man can die
So me and my friends dem dey waste no time
So me and my friends are wasting no time
So listen to the lyrics as you listen the rhyme
So listen to the lyrics as you listen to the rhyme
But no let the message come dey pass you by
But don’t let the message pass you by
Use your number 6 when you dey tackle bad mind
Use your brain when dealing with bad mind
Don't let no man come and fuck with your vibe
Don’t let any man come and mess with your vibe
Cuz this life we only got one life
'Cause in this life we only have one life
Uh ye, boys are rolling
Uh yeah, boys are rolling
Light up spliff, light up kpoli
Light up Cigarrette, light up weed
No information but dem notice
No information but they notice
Flako be ah OG
My guy is an OG
Boys are rolling
Boys are rolling
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
My guy eh, My guy eh, My guy eh, My guy eh, oh My guy
Papi, papi, papi, papi, flako
Daddy, daddy, daddy, daddy, flako
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
My guy eh, My guy eh, My guy eh, My guy eh, oh My guy
When we are rolling me go watch your back oh oh oh
When we are rolling, I will watch your back oh oh oh
E for remain small dem for call me kpai kpoi
If only they called me dead small
Pass the kpoli no dey linga stop story
Pass the weed, don’t linger, stop the story
My, my kele too dey dwell on doggy before I give am she roll me kali
My, my girl also dwells on doggy before I give her she rolled me up
Big daddy, ọmọ, this your swag many
Big daddy, child, this your swag is plenty
The money long sotey we pack am with tanpoline
The money is so long we pack it with a trampoline
Their pocket low so their doings dey on tin-tin-ni
Their pockets are low so their actions are on lowkey
Big kala, your igbo fat oh, pampala
Wizkid, your weed is fat oh, pampala
You blow cana, even my lawyers dey boost graba
You blow weed, even my lawyers are boosting graba
Na for Okochiri Wizzy been dey give me OT
It was in Okochiri where Wizzy had been giving me OT
Say back then, forgiveness was harder than
He said back then, forgiveness was harder than
Many men drop on a normal day p
Many men drop on a normal day p
So make we no dey bad mouth our fellow man
So let's not speak badly of our fellow man
For their, for their ama dem dey call me OD
For their , for their calls they refer to me as OD
So when I show galala go burst for the rest
So when I show, galala will burst for the rest
Nobody fit stop me LA to lasgidi
Nobody can stop me LA to Lagos
I go pam my igbo, immigration know my P
I will wrap my weed, immigration knows my P
Pass kpoli oh
Pass weed oh
Kpa kpoli oh
Pass weed oh
Pass kpoli oh
Pass weed oh
Pass kpoli oh
Pass weed oh
Pass kpoli oh
Pass weed oh
Kpa kpoli ehh
Pass weed ehh
Pass kpoli oh
Pass weed oh
Pass kpoli oh
Pass weed oh
Iria awo eh (Ehhh)
Iria awo eh (Ehhh)
Flako, flako, flako, flako, flako
My guy, My guy, My guy, My guy, My guy
Papi, papi, papi, papi, flako
Daddy, daddy, daddy, daddy, My guy
Flako eh, flako eh, flako eh, flako eh, oh flako
My guy eh, My guy eh, My guy eh, My guy eh, oh My guy
When we are rolling me go watch your back, oh oh oh
When we are rolling, I will watch your back, oh oh oh
Na for Okochiri wizzy been dey give me OT
It was in Okochiri where Wizzy had been giving me OT
Forgiveness was harder than
Forgiveness was harder than
On a normal day p
On a normal day p
Our fellow man
Our fellow man
For their ama dem dey call me OD
For their, they call me OD
Burst on a regs, oh oh oh
Burst on a regular, oh oh oh
I say e dey burst on a regs
I say it's bursting on a regular
Please sign in to leave your vibe.