[Intro]
It's Kel-P vibes
It’s Kel-P vibes
[Verse 1]
Rumuokoro don catch fire
Rumuokoro has caught fire
Last night I was walking on the road
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
When they shot the man and shot his tire
Ikorodu don catch fire
Ikorodu has caught fire
As I dey waka, I dey see one man wen be say dem shoot wey dey carry kaya
As I walk, I see one man who has been shot carrying loads
The Baba carry kaya
The man is carrying loads
Soldier go, solider come
Soldiers come and soldiers go
Barrack no dey run
The barracks are not running
Kill by a gun, you will die by a gun
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
How will you feel at the point of no return?
‘Nuff men dead under the sun
‘Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
That's how they killed the innocent man
Innocent man get paddy man
The innocent man has a friend
Paddy man vex turn Taliban
The friend got angry and turned into a Taliban
Taliban run the whole town down
Taliban ran the whole town down
[Chorus]
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
They have killed Abobi eh (Killed Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Who killed Abobi? (Who killed Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
They have killed Abobi (Killed Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Who killed Abobi? (Who killed Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay
Abobi, Abobi eh, ay
[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
[Verse 2]
Ose mi bipe, gbim gbim
Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My whole body is vibrating
My body do me, gbim gbim
My body is doing gbim gbim
Obodo delu jim jim
The city is lively
Onyeoma na jim jim
A good person is lively
I carry my thing jim jim
I carry my things lively
From Rumola to Agidingbi
From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Everywhere is just bubbling
Delu Ma jim jim
Lively Ma
I carry my shoe gbimgbim
I carry my shoe jumping
Mama sef dey gbimgbim
Mama is also vibrating
Papa sef dey gbimgbim
Papa is also vibrating
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
Abobi is not looking for trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He is not looking for trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
He just wants to have fun (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
A family man who is struggling (Ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
Abobi is not looking for trouble (Ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (Ahn-ahn-ahn)
He is not looking for trouble (Ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (Ahn-ahn-ahn)
He just wants to have fun (Ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (Ahn-ahn-ahn)
A family man who is struggling (Ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh
Oh, oh, oh
[Chorus]
Dem don kill Abobi (Don kill Abobi)
They have killed Abobi (Killed Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Who killed Abobi? (Who killed Abobi?)
Abobi, Abobi eh
Abobi, Abobi eh
Dem don kill Abobi eh (Don kill Abobi)
They have killed Abobi eh (Killed Abobi)
Na who kill Abobi? (Who kill Abobi?)
Who killed Abobi? (Who killed Abobi?)
Abobi, Abobi eh, ay
Abobi, Abobi eh, ay
[Post-Chorus]
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Fire (Ahn-ahn-ahn)
Please sign in to leave your vibe.