[Intro]
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
Dangote is still looking for money oh
No level
No level
No level
No level
It’s Kel P Vibes
It’s Kel P Vibes
[Chorus]
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
Dangote is still looking for money oh
I no dey, I no dey
I’m not, I’m not
I no dey sleep on the money o
I’m not sleeping on the money oh
Who I be?
Who am I?
Who I be?
Who am I?
Wey make I no go find money o
That makes me not go find money oh
I no dey send anybody o
I’m not sending anybody oh
Me I dey hustle gan gan
I’m hustling really hard
[Bridge]
Choko
Choko
Make you hustle, ma lo go
Make you hustle, don’t go
I no be olodo, I no be bolo
I’m not foolish, I’m not dull
Wo Omo to ba lo fuck up
You girl who will mess up
I go show you my colour
I’ll show you my true colors
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Is it said that I’m lost?
Emi gan gan mo yan wan lopolo
I really know what I’m doing
The matter plenty
The matter plenty
Enu mi ole so tan
My mouth can’t stay quiet
Oh no no o
Oh no no oh
Make una listen well well
You all should listen very well
[Verse 1]
When I dey strive and I dey hustle
When I'm striving and hustling
Wetin I dey find?
What am I looking for?
Kaluba I dey find
Kaluba I’m searching for
When I dey move from place to place
When I move from place to place
Wetin I dey find?
What am I looking for?
Na the dollar I dey find
I’m looking for the dollar
And I don do yes yes
And I've been doing yes yes
Yes yes
Yes yes
And many people don tell me
And many people have told me
No no
No no
No no
No no
Moni lati lowo o
Money must come oh
Odi don don
The road is clear
Tori iya mi o bi mo odoyo
Because my mother didn’t give birth to me in vain
Is it because I dey do am for love
Is it because I’m doing this for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
If I have cash I’ll enjoy life properly
I go give you cash, I go be your sponsor
I’ll give you cash, I’ll be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
I have my mother who didn’t give birth to me in vain
Is it because I dey do am for love
Is it because I’m doing this for love?
If I get money, you go know o
If I have money, you’ll know oh
Still I go hustle till thy kingdom come
Still, I’ll hustle till thy kingdom come
Because because
Because because
[Chorus]
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
Dangote is still looking for money oh
I no dey, I no dey
I’m not, I’m not
I no dey sleep on the money o
I’m not sleeping on the money oh
Who I be?
Who am I?
Who I be?
Who am I?
Wey make I no go find money o
That makes me not go find money oh
I no dey send anybody o
I’m not sending anybody oh
Me I dey hustle gan gan
I’m hustling really hard
[Bridge]
Choko
Choko
Make you hustle, ma lo go
Make you hustle, don’t go
I no be olodo, I no be bolo
I’m not foolish, I’m not dull
Wo Omo to ba lo fuck up
You girl who will mess up
I go show you my colour
I’ll show you my true colors
Shey wan ro pe mi l'opolo
Is it said that I’m lost?
Emi gan gan mo yan wan lopolo
I really know what I’m doing
The matter plenty
The matter plenty
Enu mi ole so tan
My mouth can’t stay quiet
Oh no no o
Oh no no oh
[Verse 2]
Emi gan gan lo mo ton so
I really know what I’m talking about
Abi you forget say I be the gorgon
Or have you forgotten that I’m the gorgon?
Mo man korin gongon lori gangan
I’m the one singing loudly true to self
Mo man korin gongon lori gangan
I’m the one singing loudly true to self
Bere lowo Kel P
Start with Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Because the truth is really deep
Bami lu gongon yen
Let me drop that truth
Dangoteeeee
Dangoteeeee
Dey find money ro ro
Is looking for money consistently
Dey find money ye ye
Is looking for money consistently
Find money no no
Looking for money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Who am I to come and sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Come and sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
I’m the one who wakes up fighting
[Outro]
Alakija dey find money
Alakija is looking for money
Dangote dey find money o
Dangote is looking for money oh
Otedola dey find money
Otedola is looking for money
Why me no go find money o
Why wouldn’t I look for money oh
Ah ahn find money
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adeleke is looking for money oh
Adenuga dey find money
Adenuga is looking for money
Why me no go find money
Why wouldn’t I look for money
Find money, Find moneyyyyyy...
Find money, Find moneyyyyyy…
Why me no go find money
Why wouldn’t I look for money
Please sign in to leave your vibe.