[Verse 1]
I know the color of your heart now
I know the color of your heart now
Velvet red it is
Velvet red it is
You know I'm quite a pessimist
You know I’m quite a pessimist
Hoping we gon' create good memories
Hoping we gon’ create good memories
You know say you sef you're a wild one, okorokpe to say the least
You know you’re also a wild one, to say the least
Nwata bu nu aute she get the rizz
A young person with a style, she has the charm
Put you on some munchies and some trips
Put you on some munchies and some trips
[Chorus]
Dodorima
Dodorima
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una
I say it’s all of you
[Verse 2]
Kpos, eh
Kpos, eh
24/7, 365
24/7, 365
The banny still dey come my way abruh, I no fit decide
The vibe is still coming my way brother, I can’t decide
Chidera dey my Warri, Angela dey with my guys
Chidera is in my Warri, Angela is with my guys
I don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
I’ve put her on things and things, girl she can’t deny, eh
Sweet girl wey like to chewing gum me
Sweet girl who likes to chew gum with me
Abi na love? This one na discovery, abobi e don be
Or is it love? This one is a discovery, my friend it has become
Fine girl wey come get uglies
Pretty girl who has some ugly sides
No get worries, she no get joy but she get molly
No worries, she has no joy but she has molly
[Chorus]
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
I say na all of una
I say it’s all of you
[Verse 3]
Abobi, you know that shawty wey dey like my tweet
My friend, you know that girl who likes my tweet
Wey she and kpoli be like 5&6, wey dey always make me shine my teeth
She and kpoli are like 5 & 6, always making me show my teeth
Wey dey ask if I skin dive her [?]
She asks if I dive into her [?]
I mean she's never seen a guy like this, eh, hm
I mean she’s never seen a guy like this, eh, hm
Oh baby, you no go vex when you put calls e no connect
Oh baby, you won’t be angry when you try to call and it doesn’t connect
And we no fit split bills into halves, no be football match
And we can’t split bills into halves, this isn’t a football match
See I hold physical incase you want cash, c'mon
See I have cash in case you want some, c’mon
[Chorus]
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
I say na all of una
I say it’s all of you
[Outro]
[?]
Please sign in to leave your vibe.