[Verse 1]
I no be hooligan, hm
I am not a hooligan, hm
That jalabia no fit be my only gown, epo
That jalabia cannot be my only gown, epo
Na just small dirty character, eh
It's just a little dirty character, eh
Things don play for back pass Jamie carragher
Things have played for back pass Jamie Carragher
Life ought to be like wake keeping
Life ought to be like a wake keeping
Eye wey don cry suppose flex
An eye that has cried should flex
If who spray money collect refreshment
If someone spraying money collects refreshments
Nothing suppose to cause quarrel
Nothing should cause quarrel
If my countenance is looking weird
If my countenance is looking weird
I never fit to use Gillette
I haven't been able to use Gillette
Too fast my energy kinetic (Too fast my energy kinetic)
Too fast my energy is kinetic (Too fast my energy is kinetic)
[Chorus]
Sabi but no dey show off
I know but I don't show off
Shey who chop gb-Ola dey throw up
Is it those who ate gb-Ola that are throwing up?
First test my product
First test my product
Attested ko mo
Attested ko mo
Show love, shomo
Show love, shomo
First test my product
First test my product
[Post-Chorus]
Ah, e no go cook ogbono soup
Ah, it will not cook ogbono soup
Which kind food, е no go cook
What kind of food, it will not cook
Go cook ogbono soup
Go cook ogbono soup
Which kind food, e don go cook o
What kind of food, it has gone to cook o
[Verse 2]
Ah, I dey like burst my speaker make I dey gazor
Ah, I like to burst my speaker so I can be gassing
If e really worth am I go show
If it's really worth it I will show
No be all waka I go pattern cover shoe
Not every outing will I pattern cover my shoe
But If I get your time I dey available
But if I have your time I am available
Nneka you be like trouble maker, but I go chest am, hm
Nneka, you are like a troublemaker, but I will face it, hm
[Chorus]
I sabi but no dey show off
I know but I don't show off
Shey who chop gb-Ola dey throw up
Is it those who ate gb-Ola that are throwing up?
First test my product
First test my product
Attested ko mo
Attested ko mo
Show love, shomo
Show love, shomo
First test my product
First test my product
[Post-Chorus]
Ah, e no go cook ogbono soup
Ah, it will not cook ogbono soup
Which kind food, e no go cook
What kind of food, it will not cook
Ah, e no go cook ogbono soup
Ah, it will not cook ogbono soup
Which kind food, e no go cook
What kind of food, it will not cook
[Outro]
Ah, I dey like burst my speaker make I dey gazor
Ah, I like to burst my speaker so I can be gassing
But If I get your time I dey available
But if I have your time I am available
Please sign in to leave your vibe.