[Intro]
Napji killing this one
Napji killing this one
Para
Para
Para, ahah
Para, ahah
[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
It be like you have been talking too much
Small talk you don dey talk who talk
Small talk, you have been talking who talked
Fem (Baddest)
Speak up (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Boy, you have been doing too much
Small talk you don dey look who talk
Small talk, you have been looking who talked
Fem (I'm de baddest)
Speak up (I’m the baddest)
Person wey dey find the pity
Someone who is looking for pity
Omo no dey give me itty bitty
Girl, don’t give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
Just call me, you want to know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
You will know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
(Uh uh uh)
You wey dey find the pity
You who is looking for pity
Tell odogwu say we like to party
Tell the strong man that we like to party
Just call me, you wan know 30BG
Just call me, you want to know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
You will know 30BG when you see 30BG
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Make sure to tell him to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Why are they all being wild, wild, wild?
Para for me
Wild for me
Why everybody com dey para, para, para?
Why is everyone being wild, wild, wild?
Para for me
Wild for me
Why them com dey para, para, para?
Why are they all being wild, wild, wild?
Para for me
Wild for me
Na why 30BG wе go para, para, para
That's why 30BG we go wild, wild, wild
Them go para for you
They will go wild for you
[Verse 2]
Before thе, before the matter get serious
Before the matter gets serious
Before the whole matter gets dangerous
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much
You need to make sure you don’t say too much
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
‘Cause if you say too much, I might run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see that I have fans who are really wild
You see seh my on G pass G-Wagon
You see that my own G surpasses G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
My guy, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I have men, I’m not gathering boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
I’m living my life, and they are turning it to shoot on sight
When be say na me dey give them life
When it is me who is giving them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
They will tell me who is giving them confidence, giving them confidence
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Living my life, they are turning it to shoot on sight
When be say na me dey give them life
When it is me who is giving them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
They will tell me who is giving them confidence, giving them confidence
[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Make sure to tell him to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Why are they all being wild, wild, wild?
Para for me
Wild for me
Why everybody com dey para, para, para?
Why is everyone being wild, wild, wild?
Para for me
Wild for me
Para, para, para
Wild, wild, wild
Para for me
Wild for me
[Outro]
Napji killing this on
Napji killing this one
Please sign in to leave your vibe.